marce at 22-11-2009 07:32 AM (15 years ago) (m)
i wish boys could go on strike ..lets see who the ladies will form for
Post Reply
Posted: at 22-11-2009 07:32 AM (15 years ago) | Newbie
NA TRUE TALK, GIRLS OF NAIJAPALS TOO DEY FORM, WELL NA TO SOME, I NO FIT STAND THEIR EFFIZY
EVERY MORTAL IS RESPONSIBLE OF HIS DESTINY. BEWARE OF YOUR DESTINY
Posted: at 22-11-2009 11:07 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply lonelysnow at 22-11-2009 11:14 AM (15 years ago) (m)
ASUU JUST FINISH THEIR OWN STRIKE........... ABEG MAKE WILL MERCY FOR THE GIRLS A LITTLE.
Posted: at 22-11-2009 11:14 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
NA WARNING STRIKE WEY WE WAN GIVE DEM
EVERY MORTAL IS RESPONSIBLE OF HIS DESTINY. BEWARE OF YOUR DESTINY
Posted: at 22-11-2009 11:25 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply temi07 at 22-11-2009 11:25 AM (15 years ago) (f)
Please strike, am begging you don't av mercy. @ poster, no be you dey look 4 sugar mummy so becoz u no find, you wan cockblock ur fellow peers.
Posted: at 22-11-2009 11:25 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
dey dai dey talk, u wan confuse guys say u be young lady. na old school wey u be
EVERY MORTAL IS RESPONSIBLE OF HIS DESTINY. BEWARE OF YOUR DESTINY
Posted: at 22-11-2009 12:03 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply humblej at 22-11-2009 12:07 PM (15 years ago) (m)
Abeg make guys no go strike, coz if dem go, na him be say gurls go kolo
Loving, humble and humorous to sane & reasonable people
Posted: at 22-11-2009 12:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply temi07 at 22-11-2009 12:30 PM (15 years ago) (f)
dey dai dey talk, u wan confuse guys say u be young lady. na old school wey u be
Thank you, getting pissed @ ur comment would be an insult to myself.
Posted: at 22-11-2009 12:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
i no go join una for this una strike o
anything worth doing is worth doing well
Posted: at 22-11-2009 01:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply missdixon at 22-11-2009 01:48 PM (15 years ago) (f)
if e happen i go celebrate girls wknd ut...moet n crystal to wash our mouth. all dees shakara 4 wetin.how long una go last..i dey imagine already all of una wey dem go hide do.
Posted: at 22-11-2009 01:48 PM (15 years ago) | Newbie
Reply myragonza at 22-11-2009 02:33 PM (15 years ago) (f)
i wish boys could go on strike ..lets see who the ladies will form for
u are on the losing side....
Posted: at 22-11-2009 02:33 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply marce at 22-11-2009 10:35 PM (15 years ago) (m)
ha temi07 we nor dey quarel oh...if you get the connection for sugar mummy give me na ...i need am badly
Posted: at 22-11-2009 10:35 PM (15 years ago) | Newbie
Reply ceejay58 at 22-11-2009 11:11 PM (15 years ago) (m)
hhmmmm.... passin...
Posted: at 22-11-2009 11:11 PM (15 years ago) | Hero
Reply Kennee at 22-11-2009 11:58 PM (15 years ago) (m)
Ok na, make yu Organize where we go for meet to hold the meeting
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
Posted: at 22-11-2009 11:58 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply akjasper at 23-11-2009 03:35 AM (15 years ago) (m)
i wish boys could go on strike ..lets see who the ladies will form for
Seems likeu are sick ?
Posted: at 23-11-2009 03:35 AM (15 years ago) | Hero
Reply
@ temi,, na wa fo u
bros, na ur decision. if u want strike and after ur stroke let me know the outcome
this is meczy.u shd always expect the ....
Posted: at 23-11-2009 04:42 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply temi07 at 23-11-2009 06:02 AM (15 years ago) (f)
@ temi,, na wa fo u bros, na ur decision. if u want strike and after ur stroke let me know the outcome
What did i do?
Posted: at 23-11-2009 06:02 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply ezecyyyy at 23-11-2009 09:22 AM (15 years ago) (m)
guy make u resound the warning again b/c they may not know what they have until they lose it.
Posted: at 23-11-2009 09:22 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply gimac at 23-11-2009 10:47 AM (15 years ago) (m)
pls go to strike poster it will be good`
Posted: at 23-11-2009 10:47 AM (15 years ago) | Hero
Reply SAmyrocko at 23-11-2009 10:49 AM (15 years ago) (m)
@ postee, Sorry ohh. me i no wan go strike.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
Posted: at 23-11-2009 10:49 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply