digitalman at 16-04-2009 10:00 AM (16 years ago) (m) Posted: at 16-04-2009 10:00 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 16-04-2009 10:01 AM (16 years ago) (f) 4 una mind, lolllllllz, ko jo Posted: at 16-04-2009 10:01 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 16-04-2009 10:02 AM (16 years ago) (f) so na ontop u dem waste all d teething powder wey dey naija, chineke me Posted: at 16-04-2009 10:02 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 16-04-2009 10:07 AM (16 years ago) (m) funny Posted: at 16-04-2009 10:07 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 16-04-2009 10:10 AM (16 years ago) (f) sizey so u self c am abi Posted: at 16-04-2009 10:10 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 16-04-2009 10:13 AM (16 years ago) (m) hmm, iphie just 2week i travel na em u kom old like dis? Posted: at 16-04-2009 10:13 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 16-04-2009 10:19 AM (16 years ago) (f) na becus i no c u again o Posted: at 16-04-2009 10:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 16-04-2009 10:24 AM (16 years ago) (m) abi u take over dose drugs? Posted: at 16-04-2009 10:24 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 16-04-2009 10:30 AM (16 years ago) (f) smmmmmmmmmmmmmmaaaaaaaaaallllly, take tym o, add curry nd white pepper join Posted: at 16-04-2009 10:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 16-04-2009 10:35 AM (16 years ago) (m) sori o, i just de Exercise ma ryt Posted: at 16-04-2009 10:35 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmm, iphie just 2week i travel na em u kom old like dis?
Posted: at 16-04-2009 10:36 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
hmm, iphie just 2week i travel na em u kom old like dis?
Chei! iphieeeeeeeeeeeee!!!! Posted: at 16-04-2009 10:40 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 16-04-2009 11:04 AM (16 years ago) (m) ur touch dey make her young?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 16-04-2009 11:04 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 16-04-2009 11:10 AM (16 years ago) (m) hmm, iphie just 2week i travel na em u kom old like dis?
Chei! iphieeeeeeeeeeeee!!!! ashewo pikin Posted: at 16-04-2009 11:10 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blackemy05 at 16-04-2009 01:43 PM (16 years ago) (m) Hmm! funny Posted: at 16-04-2009 01:43 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
buggatti at 16-04-2009 01:57 PM (16 years ago) (m) better luck next time..! Posted: at 16-04-2009 01:57 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Iffy at 16-04-2009 02:37 PM (16 years ago) (m) GOOD ONE GIRL Posted: at 16-04-2009 02:37 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
iphie at 16-04-2009 02:48 PM (16 years ago) (f) smally, u c as dem dey call me, when u no dey nobody remember me o, but u cum bak now everybdy carry iphie 4 mouth Posted: at 16-04-2009 02:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 16-04-2009 04:06 PM (16 years ago) (m) u be special o (first lady of the house) queen of naijapals(comedy forum) Posted: at 16-04-2009 04:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SHARP ONE,the rabbi tink say dem dey joke Posted: at 16-04-2009 05:38 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |