ovickson at 10-11-2015 10:01 AM (9 years ago) (m) Looking at him sef, person no get eye? You will know that this one is a madman sef, no be only woman. U shouldn't even allow an ugly maid near ur children
An ugly maid? Do u want a preety maid dat ur husband will be banging ngwanu give am. Posted: at 10-11-2015 10:01 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
gogoman at 10-11-2015 10:42 AM (9 years ago) (m) BASTARD!!!!!!!!!!!!! Posted: at 10-11-2015 10:42 AM (9 years ago) | Grande Master | |
Reply |
xjiggy at 10-11-2015 01:15 PM (9 years ago) (m) This poster na mumu. Soroti municipal wey dey for the sign board for im back na. Uganda im dey no be Nigerian Posted: at 10-11-2015 01:15 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xjiggy at 10-11-2015 01:16 PM (9 years ago) (m) This poster na mumu. Soroti municipal wey dey for the sign board for im back na. Uganda im dey no be Nigerian Posted: at 10-11-2015 01:16 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
paulohking at 10-11-2015 01:33 PM (9 years ago) (m) hahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha  :D heheheheheheheheheheheheheheheheheheheheh  kikikikikikikikikikikikikikikikikikikikikikikikikikikikikiki Posted: at 10-11-2015 01:33 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
mirachris at 10-11-2015 02:24 PM (9 years ago) (m) LOBATAN!!! NO SMALL MATTER O Posted: at 10-11-2015 02:24 PM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
hehehehehehehe na wa o jeezzz Posted: at 10-11-2015 02:31 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
imagine if this guy was re to be in that house for months there would have been serious mess. he may have molested the girls or commit any other crime. Posted: at 10-11-2015 02:33 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 10-11-2015 02:46 PM (9 years ago) (f) May God protect us from evil minded people in Jesus name, AMEN!!! Posted: at 10-11-2015 02:46 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Wikigenius at 10-11-2015 04:33 PM (9 years ago) (m) Better luck next time Posted: at 10-11-2015 04:33 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
osarobo62 at 10-11-2015 06:58 PM (9 years ago) (m) cheiii,..oga don put sand sand for madam garri. Posted: at 10-11-2015 06:58 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oways at 10-11-2015 08:54 PM (9 years ago) (m) Wait ooo na the guy gbola i dey see so? Posted: at 10-11-2015 08:54 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
litoulalu at 10-11-2015 09:38 PM (9 years ago) (m) i so much love this guy because the guy is ready to work by all miss, but guy how long we you keep on dressing like a woman to your working place. not you falt the country of nigeria is so hard. but if its is "EURO" guy they we give you job beleve me for you to do this Posted: at 10-11-2015 09:38 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
yemoma at 11-11-2015 12:38 AM (9 years ago) (m) Hahahahahah Posted: at 11-11-2015 12:38 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
See im small w!ll!e...Hahahahahaha Posted: at 11-11-2015 07:33 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
kingcalors at 11-11-2015 10:38 AM (9 years ago) (m) The guy wowo no be small Posted: at 11-11-2015 10:38 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okatee at 16-11-2015 04:55 PM (9 years ago) (m) omo, dis news funny oo, d man get iron face oo, he luks lyk a bendel man Posted: at 16-11-2015 04:55 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okatee at 16-11-2015 04:58 PM (9 years ago) (m) ye, see d man family abeg, me dey suspect say i go virgina oo. bt d man ugly oo, abi na hardship mak am do lyk dis Posted: at 16-11-2015 04:58 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okatee at 16-11-2015 05:01 PM (9 years ago) (m) i bliv say dis man cum wit an evil intention. tnk God say dem nab am. i jst hop dis wil b a lesson to dose rich and lazy men nd women who no fit carry out home chores Posted: at 16-11-2015 05:01 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okatee at 16-11-2015 05:02 PM (9 years ago) (m) @sugarwealth, lol u re funny. sha u don tok all never allow ugly maid near ur children Posted: at 16-11-2015 05:02 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |