There are 2 sides to a story....
Posted: at | |
There are 2 sides to a story....
| |||||
OK I see Reply
| |||||
ITS WAS LIKE THIS WOMAN DON KOLOMENTAL, MAKE THEN FIND SUMTHN DO FOR HER. SHE REALLY HELP NT ORDEAL. Reply
| |||||
ITS WAS LIKE THIS WOMAN DON KOLOMENTAL, MAKE THEN FIND SUMTHN DO FOR HER. SHE REALLY NEEDS HELP NT ORDEAL. Reply
| |||||
Nowaoo Reply
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 8-03-2016 12:13 PM Na different different,, dis 1 run commot from yaba left Hahaha abeg make them catch am before it too late
| |||||
Quote from: Bourne Identity on 8-03-2016 12:13 PM Na different different,, dis 1 run commot from yaba left
| |||||
Help her fast fast oooo before it get out of hand Reply
| |||||
so what do you want us to do now ok you want us Reply
| |||||
oooooo ok Reply
| |||||
Tough time never last but tough people do Reply
| |||||
Eh no get wetin we no go see for this naija. Make them tie am chain before eh go dey too late Reply
| |||||
this is the early stage of madness. Reply
| |||||
Na like joke like joke butterfly dey take enter bush ooo. ReplyOscardeejay
| |||||
NA SO CRAZE DEY START OOOO. Reply
| |||||
Quote from: victor matthew on 8-03-2016 12:22 PM I see..Nawaoooo....dis one fit damage person property wth dis stone 4 her hand oo..she even luk dangerous..pple should b very careful wth such knd of woman...mk she go ''Mecca''she go met pple lyk her wey dey stone ''satan''..issokay This guy you harsh oooo
| |||||
Quote from: victor matthew on 8-03-2016 12:22 PM I see..Nawaoooo....dis one fit damage person property wth dis stone 4 her hand oo..she even luk dangerous..pple should b very careful wth such knd of woman...mk she go ''Mecca''she go met pple lyk her wey dey stone ''satan''..issokay Honestly...u dan talk well
| |||||
Hmmmm,wetin we no go hear for naija Reply
| |||||
Delta state with different kinds of madness, may God help her Reply
| |||||
Quote from: victor matthew on 8-03-2016 12:22 PM I see..Nawaoooo....dis one fit damage person property wth dis stone 4 her hand oo..she even luk dangerous..pple should b very careful wth such knd of woman...mk she go ''Mecca''she go met pple lyk her wey dey stone ''satan''..issokay Na mecca you see mention.
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)