see someting to take arrest you so..
their eyes is on you now.....
Americans are not like that
Posted: at | |
Quote from: Emma Uchenna on 21-03-2016 07:34 AM infact they wil continue to come until them see someting to take arrest you so.. their eyes is on you now..... Americans are not like that
| |||||
Make dem, not Make DEY. Which kin school these kids dey attend sef? Reply
| |||||
OK..JUST be careful,be very very careful, CAREFULLLLLLLLL............... Reply
| |||||
Black bele go kill those oyibo police them, don't mind them my guy. ReplyOscardeejay
| |||||
KPANKAN!!!!! THUNDA FIRE ALL HATERZ. ABEG MAK UNA LEAVE OBO ALONE OOOO Reply
| |||||
youtube saved ur ass, so youtube get mouth like dat? o ga oooooo, abeg where dem my followers too. Reply
| |||||
THEY DONT HAVE BRAIN THOSE POLICE IS IT YOU TUBE THEY CAN TRUST HMM AMERICA? Reply
| |||||
Who cares if dem kill u nobi u wan leave for yanki next time na shot dem go shot u Reply
| |||||
U still dey dere dey flex abi, wait till dem catch again... ReplyRacism dey everywhere so come back ur country con flex...
| |||||
Quote from: oworen obong on 21-03-2016 11:06 AM Racism everywhere in Europe Not just in Europe but all over the globe....Asia on point
| |||||
Good for you Reply
| |||||
Quote from: oworen obong on 21-03-2016 11:10 AM Americans are not like that . @oworen, who told you they are not like that? It will be better if he live a low key life over there. Otherwise, the cop will keep snooping around him. compromise is an inherent part of a relationship
| |||||
Quote from: Beautify on 22-03-2016 12:47 AM . @oworen, who told you they are not like that? It will be better if he live a low key life over there. Otherwise, the cop will keep snooping around him. Have you been there?
| |||||
Quote from: sandra Asemota on 21-03-2016 11:58 PM Good for you You get bad Belle
| |||||
Quote from: gozitto iacono on 21-03-2016 09:05 PM Not just in Europe but all over the globe....Asia on point Thank you for your support
| |||||
Quote from: dickieponga on 21-03-2016 05:24 PM U still dey dere dey flex abi, wait till dem catch again... Racism dey everywhere so come back ur country con flex... He his enjoying his money
| |||||
Quote from: Troublemenot on 21-03-2016 04:37 PM Who cares if dem kill u nobi u wan leave for yanki next time na shot dem go shot u You no get better mouth
| |||||
#GodWin,,,,, Reply
| |||||
MAYBE U FEEL SAY NA NAIJA U DEY WEY UNA FIT MISBEHAVE WEY EVEN NAIJA POLICE GO TROWAY GUN SHOT GO AIR FOR UNA TRY DIFFERENTIATE THIS ""CORDINATED" AND "UNCORDINATED" AFTER THAT U GO COMPORT URSELF YEYE BOY ANYWAYS MISBEHAVE AGAIN U GO KNOW SAY PERSON WEY NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!! Reply
| |||||
thank God say dem no ruff handle you o. Reply
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo