Meet Temi Ovwasa, The New Artist Signed By Olamide To YBNL, The YBNL Princess (Page 2)

Date: 01-05-2016 9:02 am (8 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- Eazyatumeyi at 2-05-2016 09:00 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Kenny Opeyemi on  1-05-2016 01:11 PM
whatever
she go surprise you
Posted: at 2-05-2016 09:00 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- diezo at 2-05-2016 05:19 PM (8 years ago)
(m)
SO WETIN MAKE I DO ABEG MAKE UNA CLEAR FROM MY FRONT ,MAKE I SEE BETER NEWS AND U POSTER NEXT TIME U WAN POST ANY N*N*N*N HERE MAKE U DEY ALWAYS REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 2-05-2016 05:19 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Novic at 4-05-2016 10:37 PM (8 years ago)
(m)
its matter of time, this gurl we becm somethingelse
Posted: at 4-05-2016 10:37 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- botlex at 11-05-2016 01:02 PM (7 years ago)
(m)
Beautiful young girl. Just pray she's good enough
Posted: at 11-05-2016 01:02 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- botlex at 11-05-2016 01:04 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: xtino on  1-05-2016 09:02 PM
She looks like edible catering joor
Have you confirmed the true personality of edible catering? So you never can say
Posted: at 11-05-2016 01:04 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- botlex at 11-05-2016 01:06 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Timothy Eazy on  1-05-2016 11:54 AM
this one go rugged o, see her fine mouth
I bin tink say nah only me see those sumptuous lips of hers.
Posted: at 11-05-2016 01:06 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- botlex at 11-05-2016 01:09 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Opeyemi Oladipupo on  4-05-2016 10:37 PM
its matter of time, this gurl we becm somethingelse
Of course, that's very normal when it comes to our celebs
Posted: at 11-05-2016 01:09 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- botlex at 11-05-2016 01:10 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: rukky paul urhobodoro on  2-05-2016 05:19 PM
SO WETIN MAKE I DO ABEG MAKE UNA CLEAR FROM MY FRONT ,MAKE I SEE BETER NEWS AND U POSTER NEXT TIME U WAN POST ANY N*N*N*N HERE MAKE U DEY ALWAYS REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Bros, nobody force you to come here read news. So, the door is open
Posted: at 11-05-2016 01:10 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- botlex at 17-05-2016 08:58 PM (7 years ago)
(m)
Pretty babe, I gbadu the lips sha
Posted: at 17-05-2016 08:58 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yawa_don_gas at 20-05-2016 07:08 PM (7 years ago)
(m)
All na for yawa
Posted: at 20-05-2016 07:08 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 20-05-2016 07:34 PM (7 years ago)
(m)
good one
Posted: at 20-05-2016 07:34 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 21-05-2016 01:47 AM (7 years ago)
(m)
I saw
Posted: at 21-05-2016 01:47 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 30-05-2016 04:25 AM (7 years ago)
(m)
Why yawa dey everywhere I go yawa dey. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 30-05-2016 04:25 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]