Posted: at | |
| |||||
Quote from: emmymth on 27-02-2009 03:28 PM Quote from: Kristiantus on 26-02-2009 06:49 PM hehehehe..... finally u agreed that somebody's joke made sense.hmnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Gwhy, yu be how many pesin sef? abi na yu be all those pple wey dey ya pix?... yu don become babalawo...... Reply
| |||||
them nigerians are just ingenious... Reply
| |||||
Quote from: eromzy on 2-03-2009 03:22 PM them nigerians are just ingenious... Dbanj.... file!!!!.... ![]()
| |||||
Quote from: Gwhy on 1-03-2009 02:21 PM Na who go resurrect dis old joke na? Abi una no c d year wey dguy post am? Ewu so u still dey carry dis ya bad belle about Gwhy, u go get constipation o, agree na old post but no b everybody dey naijapals dat year, abi u deaf dumb daft nd stupi...........no b ya fault na d sch wey u go ebunu, atulu, nnchi, nnkita, ewu ofia
| |||||
Quote from: iphie on 2-03-2009 03:39 PM Quote from: Gwhy on 1-03-2009 02:21 PM Na who go resurrect dis old joke na? Abi una no c d year wey dguy post am? Ewu so u still dey carry dis ya bad belle about Gwhy, u go get constipation o, agree na old post but no b everybody dey naijapals dat year, abi u deaf dumb daft nd stupi...........no b ya fault na d sch wey u go ebunu, atulu, nnchi, nnkita, ewu ofia pls give itumo... no be every bodi dey flow wit ur foreign tongue o... ![]()
| |||||
Quote from: kido123 on 2-03-2009 03:46 PM Quote from: iphie on 2-03-2009 03:39 PM Quote from: Gwhy on 1-03-2009 02:21 PM Na who go resurrect dis old joke na? Abi una no c d year wey dguy post am? Ewu so u still dey carry dis ya bad belle about Gwhy, u go get constipation o, agree na old post but no b everybody dey naijapals dat year, abi u deaf dumb daft nd stupi...........no b ya fault na d sch wey u go ebunu, atulu, nnchi, nnkita, ewu ofia pls give itumo... no be every bodi dey flow wit ur foreign tongue o... ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 2-03-2009 04:01 PM Quote from: kido123 on 2-03-2009 03:46 PM Quote from: iphie on 2-03-2009 03:39 PM Quote from: Gwhy on 1-03-2009 02:21 PM Na who go resurrect dis old joke na? Abi una no c d year wey dguy post am? Ewu so u still dey carry dis ya bad belle about Gwhy, u go get constipation o, agree na old post but no b everybody dey naijapals dat year, abi u deaf dumb daft nd stupi...........no b ya fault na d sch wey u go ebunu, atulu, nnchi, nnkita, ewu ofia pls give itumo... no be every bodi dey flow wit ur foreign tongue o... ![]() egba, egba, egba, no try me o, two of una, una no c as Gwhy dey call pple goat
| |||||
ISI EWUU... Reply
| |||||
Quote from: kido123 on 2-03-2009 04:19 PM ISI EWUU... e be like say u no look yaself 4 mirror dis morning
| |||||
Quote from: iphie on 2-03-2009 04:44 PM Quote from: kido123 on 2-03-2009 04:19 PM ISI EWUU... e be like say u no look yaself 4 mirror dis morning you sef, na isi monkey.... no, isi gorilla, no.... you be isi okuko, yes, u be isi okuko fowl head...
| |||||
Quote from: iphie on 2-03-2009 04:44 PM Quote from: kido123 on 2-03-2009 04:19 PM ISI EWUU... e be like say u no look yaself 4 mirror dis morning if i tell yu wetin i see for my mirror dis moni, u no go blive ooo... i look my mirror dis mornin and barak obama i dey see o... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kido123 on 2-03-2009 05:05 PM Quote from: iphie on 2-03-2009 04:44 PM Quote from: kido123 on 2-03-2009 04:19 PM ISI EWUU... e be like say u no look yaself 4 mirror dis morning if i tell yu wetin i see for my mirror dis moni, u no go blive ooo... i look my mirror dis mornin and barak obama i dey see o... ![]() ![]()
| |||||
trust my naija pple to make themselves known wherever they go Replyeven 4 heaven and hell devil sef come dey complain
| |||||
na soo... Reply
| |||||
Quote from: Kristiantus on 2-03-2009 05:09 PM Quote from: kido123 on 2-03-2009 05:05 PM Quote from: iphie on 2-03-2009 04:44 PM Quote from: kido123 on 2-03-2009 04:19 PM ISI EWUU... e be like say u no look yaself 4 mirror dis morning if i tell yu wetin i see for my mirror dis moni, u no go blive ooo... i look my mirror dis mornin and barak obama i dey see o... ![]() ![]() krist, in dis day age nd era u still neva knw say kido don transfere go KPC, as 4 u, isi ebunu, isi poty, isi nnkita, u b isi nnchi, yess nnchi
| |||||
Quote from: iphie on 3-03-2009 01:35 PM Quote from: Kristiantus on 2-03-2009 05:09 PM Quote from: kido123 on 2-03-2009 05:05 PM Quote from: iphie on 2-03-2009 04:44 PM Quote from: kido123 on 2-03-2009 04:19 PM ISI EWUU... e be like say u no look yaself 4 mirror dis morning if i tell yu wetin i see for my mirror dis moni, u no go blive ooo... i look my mirror dis mornin and barak obama i dey see o... ![]() ![]() krist, in dis day age nd era u still neva knw say kido don transfere go KPC, as 4 u, isi ebunu, isi poty, isi nnkita, u b isi nnchi, yess nnchi
| |||||
Quote from: Kristiantus on 3-03-2009 01:43 PM Quote from: iphie on 3-03-2009 01:35 PM Quote from: Kristiantus on 2-03-2009 05:09 PM Quote from: kido123 on 2-03-2009 05:05 PM Quote from: iphie on 2-03-2009 04:44 PM Quote from: kido123 on 2-03-2009 04:19 PM ISI EWUU... e be like say u no look yaself 4 mirror dis morning if i tell yu wetin i see for my mirror dis moni, u no go blive ooo... i look my mirror dis mornin and barak obama i dey see o... ![]() ![]() krist, in dis day age nd era u still neva knw say kido don transfere go KPC, as 4 u, isi ebunu, isi poty, isi nnkita, u b isi nnchi, yess nnchi i comment my reserve no vex, u b isi ezi
| |||||
this one no good at all.... PIG.... no no no... wait make i call kido first... isi ezi... huh... why kido number no dey go... Reply![]() ![]() ![]()
|
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
FCT Minister, Nyesom Wike Storms Venue of PDP Meeting With Governors Present
Masquerade Crushed to Death by Commercial Tricycle in Awka, Anambra
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night