Masquerade Storms Bet9ja Office To Check His Betslip (Photo)

Date: 06-02-2017 4:13 pm (7 years ago) | Author: CLARA JANCITA
- at 6-02-2017 04:13 PM (7 years ago)
(f)

“A masquerade was spotted at bet9ja shop checking his betslip. Seems recession has reached the spirit land. Hunger is everywhere now, both all and sundry need money. Nawa for Naija ooooo.”

Lol!


Posted: at 6-02-2017 04:13 PM (7 years ago) | Hero
- Larry28 at 6-02-2017 04:30 PM (7 years ago)
(f)
lol
Posted: at 6-02-2017 04:30 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dynasty4all at 6-02-2017 04:36 PM (7 years ago)
(m)
HUNGRY DEY TOWN
Posted: at 6-02-2017 04:36 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mykie010 at 6-02-2017 04:55 PM (7 years ago)
(m)
Hahahaha
Posted: at 6-02-2017 04:55 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tommy70 at 6-02-2017 05:04 PM (7 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 6-02-2017 05:04 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DrSoba at 6-02-2017 05:05 PM (7 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin I no fit laugh finish.
Posted: at 6-02-2017 05:05 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diezo at 6-02-2017 05:31 PM (7 years ago)
(m)
WETIN D GUY GO DO WEN PAPA TRAVEL COMOT FROM HOUSE WEY NO DROP FEEDING MONEY FOR D CHILDREN D CHILDREN GAT TO SURVIVE ANYWAYS MAKE DEM NO FORGET SAY  PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY  TAKE TABLET FOR WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
Posted: at 6-02-2017 05:31 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- LegendaryU at 6-02-2017 06:39 PM (7 years ago)
(m)
Hunger is in town. Praaaaaa Najia!!!
Posted: at 6-02-2017 06:39 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- monic83 at 6-02-2017 08:27 PM (7 years ago)
(m)
Hahahahah ghost dey play game. Which mean betnaija has gone far.
Posted: at 6-02-2017 08:27 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- jeroba1 at 6-02-2017 08:52 PM (7 years ago)
(m)
even change enter spirit land.very soon Bush babe go enter town Kon play.M.M.M.
Posted: at 6-02-2017 08:52 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- akinmanchy at 6-02-2017 11:15 PM (7 years ago)
(m)
Hehehehe the guy man sef wan chop money

Posted: at 6-02-2017 11:15 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- james987 at 7-02-2017 12:29 AM (7 years ago)
(m)
Ok na... Maybe em dey try spiritual luck Grin Grin Grin
Posted: at 7-02-2017 12:29 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 7-02-2017 11:53 AM (7 years ago)
(m)
Next...,
   
Posted: at 7-02-2017 11:53 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply