kurupt419 at 18-04-2010 09:56 PM (15 years ago) (m) why u change ur profile naa? ?? Posted: at 18-04-2010 09:56 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kurupt419 at 18-04-2010 10:00 PM (15 years ago) (m) @orile u sey make u change ur profile?  ?? Posted: at 18-04-2010 10:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 18-04-2010 10:09 PM (15 years ago) (m) @orile u sey make u change ur profile?  ?? Posted: at 18-04-2010 10:09 PM (15 years ago) | Grande Master | |
Reply |
kurupt419 at 18-04-2010 10:12 PM (15 years ago) (m) ajanni wetin u want? Posted: at 18-04-2010 10:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 19-04-2010 07:05 AM (15 years ago) (m) like how     ?? Posted: at 19-04-2010 07:05 AM (15 years ago) | Grande Master | |
Reply |
irule at 19-04-2010 09:00 AM (15 years ago) (m) why u change ur profile naa?  ?? u tink say i b like u wey no get even comon passport? instead u go tif ur neigbour calenda put 4 ur profil, group of ppl wey u no go eva si til u die
Believe it or not I Rule Posted: at 19-04-2010 09:00 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 19-04-2010 01:43 PM (15 years ago) (m) Reply |
irule at 21-04-2010 10:54 AM (15 years ago) (m) ajanni wetin u want?  jamb question
Believe it or not I Rule Posted: at 21-04-2010 10:54 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 21-04-2010 11:26 AM (15 years ago) (m) ajanni wetin u want?  jamb question
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 21-04-2010 11:26 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 21-04-2010 01:22 PM (15 years ago) (m) ajanni wetin u want?  jamb question unreasonable question Posted: at 21-04-2010 01:22 PM (15 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Mba5 at 21-04-2010 04:52 PM (15 years ago) (m) Ajanni,my friend how now??? Posted: at 21-04-2010 04:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 21-04-2010 07:26 PM (15 years ago) (m) my brother i dey ooo, i don dey fear for you since past few days now as i no dey see ya face here again , so i dey think sey may be dey don pad lock ya mouth again and throwey they key , may be those bad militants don catch and wants ransom , wether wether and wether until i notice you in about two to three places now Posted: at 21-04-2010 07:26 PM (15 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Mba5 at 21-04-2010 07:51 PM (15 years ago) (m) I deey e oohh! As I know the areas weey I go waka reach and other areas I no go tryam at all. Posted: at 21-04-2010 07:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 21-04-2010 08:14 PM (15 years ago) (m) try any where every where i dey for you no fear , unsurance cover you well well ok    ?? Posted: at 21-04-2010 08:14 PM (15 years ago) | Grande Master | |
Reply |
kurupt419 at 21-04-2010 08:54 PM (15 years ago) (m) ajanni dat pig story na true?  ?? Posted: at 21-04-2010 08:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 21-04-2010 09:35 PM (15 years ago) (m) ajanni dat pig story na true?  ?? what pig story    ? Posted: at 21-04-2010 09:35 PM (15 years ago) | Grande Master | |
Reply |
kurupt419 at 21-04-2010 10:39 PM (15 years ago) (m) ok make i no talk am ? ok sorry sorry. Posted: at 21-04-2010 10:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 21-04-2010 10:42 PM (15 years ago) (m) na you be the said PIG OR YOUR RE;ATIVES    ?? Posted: at 21-04-2010 10:42 PM (15 years ago) | Grande Master | |
Reply |
kurupt419 at 21-04-2010 10:50 PM (15 years ago) (m) ajanni the Sharia pig wey u phyuk. Posted: at 21-04-2010 10:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mba5 at 22-04-2010 01:58 AM (15 years ago) (m) You see una don leave the topic begin another thing. Posted: at 22-04-2010 01:58 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |