no be villa you dey for warri ? so how you go know these places
Posted: at | |
Quote from: orland on 7-04-2010 12:27 AM Look evrybdy im frm warri ...c frm d first pic look like warri refinery bt d otha i dnt think it warri, plz teeco bring d pic of effurun park, enerhen junctn wit dat big fine sharp radar screen, warri stadium ,airport rd, abeg i nt put any of d pix again people dey smart, warri warri i hail o level sample! no be villa you dey for warri ? so how you go know these places
| |||||
have u been to warri lately, most especially at night, waoooh. the town is truly turned around. this is truly warri for life. no be lie at all Reply
| |||||
this is truly warri, no lie dey inside at all Reply
| |||||
if this place na area , na be say the life go real change , i love my area so much Reply
| |||||
dirty place full there Reply
| |||||
so, this is all the best in warri. not interesting at all. Reply
| |||||
Quote from: ebony_cutie on 6-04-2010 04:53 PM hmmm interesting & nice...una sure say na real Warri be ths? militants don see ths pics? them still dey sleep, by the time they wake up them go change the place as e dey before
| |||||
lol make we see ur village Reply
| |||||
u no dey see am so, if u wan see am jus comot outside..... my village na heaven Reply
| |||||
Na wafi b dis...Born nd bred thea! Reply
| |||||
which side? Reply
| |||||
Quote from: blings_is_back on 7-04-2010 10:22 AM u no dey see am so, if u wan see am jus comot outside..... my village na heaven If ur village na heaven,na im be say,na ur ghost dey post comments since.
| |||||
U sure say i get vilage Reply
| |||||
Quote from: teeco on 7-04-2010 08:48 AM Quote from: orland on 7-04-2010 12:27 AM Look evrybdy im frm warri ...c frm d first pic look like warri refinery bt d otha i dnt think it warri, plz teeco bring d pic of effurun park, enerhen junctn wit dat big fine sharp radar screen, warri stadium ,airport rd, abeg i nt put any of d pix again people dey smart, warri warri i hail o level sample! no be villa you dey for warri ? so how you go know these places
| |||||
Quote from: ejibond on 7-04-2010 10:39 AM Quote from: blings_is_back on 7-04-2010 10:22 AM u no dey see am so, if u wan see am jus comot outside..... my village na heaven If ur village na heaven,na im be say,na ur ghost dey post comments since.so na now u dey find out?.... na my ghost na
| |||||
Quote from: Jovy4lord on 7-04-2010 11:36 AM U sure say i get vilage na today....... i know sey u no get village na.... no be new thing
| |||||
which place in warri are dis Reply
| |||||
which place in warri are dis? Reply![]()
| |||||
warri boys stil dey steal nokia 3310... as d area fine reach... Reply
| |||||
Reply |
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners