halo my corrcet pals and gals am swagsb and i dey new here. i know say i go enjoy here cause for wetin i don see so far,una correct die anyway lets go there!! ur most embarrasing moment. mine was when deyjss1, valentine day dey 2 days away. so as we dey yarn about am, i come open my big mouth ask one ss2 boy this:
me:chibuzor, who is ur val? chibu:y do u ask? me:cause i wanna know chibu:u really wanna know? me:yes chibu:its u!!!!! omo men immediately him talk am,everybody wey dey schoolbus rotate head come dey look me(about 72 pair of eyes) remain small i for don palasa. as in dat day i blush die and i dark just to show una how embarrased i dey dat day. omo men see mocking that day. up till now i still dey praise the Lord say i still dey alive.
Posted: at 20-04-2010 08:14 PM (15 years ago) | Upcoming
tessinita at 21-04-2010 02:30 PM (15 years ago) (f)
where is the joke here pls?
Posted: at 21-04-2010 02:30 PM (15 years ago) | Newbie
sydneyiyke at 21-04-2010 04:33 PM (15 years ago) (m)
Pally, pls dont try this kind of joke hear again. Y not yarn ur guys the joke 1st. if they find it funny then u bring it on board. Sure am not hard on you......
Posted: at 21-04-2010 04:33 PM (15 years ago) | Upcoming