Posted: at | |
| |||||
keep on watching!! Reply
| |||||
sorry 4 una 2 hisssssssssssssss Reply
| |||||
Nokia N85. Reply
| |||||
me i dey use pink berry just customized for me alone nobody else has it in the world Reply
| |||||
Quote from: justtobi on 8-06-2010 07:31 PM how i for do na, na my humble 3310 i still dey use since 2004 wow since 2004 thats very goodyou take good care of you're phone as for me my phones always fell on the ground or came in contact with water :'(
| |||||
Quote from: spicygal08 on 10-06-2010 10:14 AM Nokia N85. yeah they say Nokia is the best phone
| |||||
Thank God for ur life. ur mate dey use good thin form, na fone u dey use form! blue mango Reply
| |||||
yeye post. U know say when person don too stay for village, Replyu carry am go their state capital, she go shout heaven! I wonder wetin she go do if she manage reach London or Paris someday!! Imagine fone mata! no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
make una no kill me wit laugh Replyto change the world u have to change urself firstvisit www.naijacyberforum.com for the best cyber experience
| |||||
FONE OOOOOOO NO BE JEEP OR PIECE OF LAND.................. Reply
| |||||
@poster i pity u cuz u still dey dream Reply
| |||||
when ppl dey think hw to aquire greater things, ur own na telephone u dey think of Reply
| |||||
Quote from: famous5 on 11-06-2010 12:07 AM when ppl dey think hw to aquire greater things, ur own na telephone u dey think of no mind them
| |||||
@Diamond-baby, u dey form wetin? oyinbo dey use beta phone, u come enter d pixs. Abeg hold tight ya 1600 Jo! Reply
| |||||
I never use fone before Reply
| |||||
rubbish post......... i dey use 3310..........no post this kind thing here again hisssssssssssssssssssssssssssssssss Reply
| |||||
Na really rubbish post Reply
| |||||
3310 na de best phone so far try use one like me Replyify lovly girl is her.
| |||||
nokia 3310 ReplyYou know you're the best when people you don't know hate you
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo