Urhobos BOD

Date: 08-06-2010 4:53 pm (14 years ago) | Author: Riley Proxy
- at 8-06-2010 04:53 PM (14 years ago)
(m)
Abeg nor take am personal!! why is it dat most Urhobos dey always get body odor? na becos of poverty abi them dey inherit am?Tongue bcos some wey still even rich still dey smell at times...i nor knw wetin u think ohh bt na wetin i don notice i dey tlk so....meanwhile if you nor get any good personal view jst waka pass as u dey do am b4 and for those of una wey sabi hiss u beta not hiss or else u go......tanks.


Posted: at 8-06-2010 04:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac
- ugbosla at 14-06-2010 05:02 PM (14 years ago)
(m)
you ve no respond
Posted: at 14-06-2010 05:02 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- irule at 14-06-2010 05:15 PM (14 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 14-06-2010 05:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 15-06-2010 11:50 AM (14 years ago)
(f)
Irule close dat ur brown teeth
Posted: at 15-06-2010 11:50 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 15-06-2010 11:55 AM (14 years ago)
(f)
@ poster why you dey abuse urhobo people? Na only them poor 4 life? Poverty no dey your town? I don see am sey na tribal war you wan cause, yeye boy
Posted: at 15-06-2010 11:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- cyril4christ at 15-06-2010 12:03 PM (14 years ago)
(m)
@poster, this totally nonsense see as u just dey look 4 trouble now,u don't know that u re insulting a tribe 4 this ur rubbish post, why cant u guys just grow up once in this forum and stop all this shit.........
Posted: at 15-06-2010 12:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 15-06-2010 12:07 PM (14 years ago)
(f)
I beg tell Mr. poster
Posted: at 15-06-2010 12:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 15-06-2010 12:08 PM (14 years ago)
(f)
Poster come make I ask u,  where you from?
Posted: at 15-06-2010 12:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 15-06-2010 12:17 PM (14 years ago)
(f)
Poster wait make Urhobo people come catch you 4 here. Them go use cement close dat your mouth
Posted: at 15-06-2010 12:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 15-06-2010 03:50 PM (14 years ago)
(f)
Aliaaz, Urhobo people dey wait for you hereooooooo abi you dey hid your face?
Posted: at 15-06-2010 03:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- cadanre at 15-06-2010 05:08 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: bomsiluv on 15-06-2010 11:55 AM
@ poster why you dey abuse urhobo people? Na only them poor 4 life? Poverty no dey your town? I don see am sey na tribal war you wan cause, yeye boy

 Cheesy  Cheesy  Cheesy  Cheesy

 Cheesy

 Grin  Grin  Grin  Grin

Posted: at 15-06-2010 05:08 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Miss_precious at 15-06-2010 10:46 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: aliaaz on  8-06-2010 04:53 PM
Abeg nor take am personal!! why is it dat most Urhobos dey always get body odor? na becos of poverty abi them dey inherit am?Tongue bcos some wey still even rich still dey smell at times...i nor knw wetin u think ohh bt na wetin i don notice i dey tlk so....meanwhile if you nor get any good personal view jst waka pass as u dey do am b4 and for those of una wey sabi hiss u beta not hiss or else u go......tanks.

you no get sense at all....mchewwww

Posted: at 15-06-2010 10:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- spekay at 16-06-2010 05:16 AM (14 years ago)
(m)
stupid post

Posted: at 16-06-2010 05:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 16-06-2010 08:03 AM (14 years ago)
(f)
Cadanre, close dat your brown teeth
Posted: at 16-06-2010 08:03 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ngfineface at 3-09-2015 03:57 PM (9 years ago)
(f)
Silly post
Posted: at 3-09-2015 03:57 PM (9 years ago) | Hero
Reply

Featured Discussions