abeg no insults ooo
Hahahahahaha
Dis Girl why yu dey always dey Attack Girls?
becos i no like wetin some girls dey do.
Posted: at | |
Quote from: Kennee on 21-07-2010 06:33 PM Quote from: sophiebaby on 21-07-2010 01:47 PM Why be say babes dey always position dia nyash to the camera when dem wan snap picture? abeg no insults ooo Hahahahahaha Dis Girl why yu dey always dey Attack Girls? becos i no like wetin some girls dey do. Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
lolz Reply"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: sophiebaby on 21-07-2010 06:37 PM Quote from: Kennee on 21-07-2010 06:33 PM Quote from: sophiebaby on 21-07-2010 01:47 PM Why be say babes dey always position dia nyash to the camera when dem wan snap picture? abeg no insults ooo Hahahahahaha Dis Girl why yu dey always dey Attack Girls? becos i no like wetin some girls dey do. Well, yu dey take style dey Speak Men minds sha WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
hahahaaaa maybe u guys should initiate her into menhood !! Reply"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: onyiis on 21-07-2010 06:45 PM hahahaaaa maybe u guys should initiate her into menhood !! Wait first after me and her "meet" ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
hehehheeeee she don land into wahala Reply"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: wallas on 21-07-2010 02:11 PM nd naim dey smell pass full of poto poto Chie!!! ![]()
| |||||
Quote from: Kennee on 21-07-2010 07:11 PM Quote from: onyiis on 21-07-2010 06:45 PM hahahaaaa maybe u guys should initiate her into menhood !! Wait first after me and her "meet" ![]() peeping.. ![]()
| |||||
hahahahahahaha@topic Replyi guess they want to create the illusion that their ass is bigger than wot it actually is lol They want compliments.
| |||||
Quote from: ceejay58 on 22-07-2010 05:02 AM Quote from: Kennee on 21-07-2010 07:11 PM Quote from: onyiis on 21-07-2010 06:45 PM hahahaaaa maybe u guys should initiate her into menhood !! Wait first after me and her "meet" ![]() peeping.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: Umbrella on 27-07-2010 08:15 PM hahahahahahaha@topic i guess they want to create the illusion that their ass is bigger than wot it actually is lol They want compliments. Turn make l look yur own first ![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
lool.....ask them ReplyYou know you're the best when people you don't know hate you
| |||||
. ReplyI report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER
| |||||
Quote from: sophiebaby on 21-07-2010 01:47 PM Why be say babes dey always position dia nyash to the camera when dem wan snap picture? na d latest way wey una dey take seduce men naaa!! abi u wan tel me say u no know? abeg no insults ooo ![]() ![]() ![]()
| |||||
Me i no no anything oooo, cos my backyard dey ok. e no big.. Replydos big big nyashes na shit full am ooo Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
YES, THE YASH IS WHERE THE KOKO IS. IT WORTHS THE ADVERT. Reply
| |||||
bros e be like say u like big nyash o ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
na only sophie dey knw all dis tins so make she anwer us. Reply
| |||||
SEE ME SEE POST....... Reply
| |||||
error no make me provoke for u ooooooo.. na ppl like u dey do am.lol ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
|
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
FCT Minister, Nyesom Wike Storms Venue of PDP Meeting With Governors Present
Masquerade Crushed to Death by Commercial Tricycle in Awka, Anambra
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night