ROLLS ROYCE KO (Page 3)

Date: 10-10-2008 1:54 pm (16 years ago) | Author: EREZINA OYEGWA
1 2 [3] 4
- amici at 17-11-2008 01:53 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 17-11-2008 01:26 PM
Quote from: onyinyenaija on 17-11-2008 10:26 AM
Quote from: khangkernitz on 16-11-2008 06:37 AM
hahaha! dang that's a good one!

Hi... are u from NAIJA??...
i be wan ask am the same question oh. but according to her profile na japan she for remove
bi
bt una know say niaja get white pple (oyibo)
abino na niaja originated white
created 4rm two black germent
inherited in every 3rd generation
inshot we re too much
Posted: at 17-11-2008 01:53 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 17-11-2008 02:17 PM (16 years ago)
(m)
wetin dey do you? u want make dem kidnapp am? you no know as oyibo don dey finish na albino dem dey kidnap now? Grin Grin Grin
Posted: at 17-11-2008 02:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 17-11-2008 02:27 PM (16 years ago)
(m)
Who wan kidnapp dat one... Na waste of time be dat...

Time wen dem go use take kidnapp am, Go reach for dem to take do Beta thing...LOL
Posted: at 17-11-2008 02:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 17-11-2008 02:40 PM (16 years ago)
(m)
no fall her hand na. even if  she no be oyibo, she no fit be obobo? Grin
Posted: at 17-11-2008 02:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- amici at 17-11-2008 02:48 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 17-11-2008 02:40 PM
no fall her hand na. even if  she no be oyibo, she no fit be obobo? Grin
ho dem wan kidnap
no be me ooooooooooooh
na that japanis chick
she be oyibo na
Posted: at 17-11-2008 02:48 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 17-11-2008 02:54 PM (16 years ago)
(m)
Nobody be talk sey dem wan kidnapp u... But if dem try am... U no wetin i fit do na...
Posted: at 17-11-2008 02:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- amici at 17-11-2008 03:10 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: orezo on 17-11-2008 02:54 PM
Nobody be talk sey dem wan kidnapp u... But if dem try am... U no wetin i fit do na...
i trusth u na,
bt com to think of it watin u fit do self
na only cry u go cry na...................lol
abi u go  become bruce lei
Posted: at 17-11-2008 03:10 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 17-11-2008 03:26 PM (16 years ago)
(m)
Bruce lee na small tin na...
Posted: at 17-11-2008 03:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 17-11-2008 03:35 PM (16 years ago)
(m)
no worry i dey here for u Grin
Posted: at 17-11-2008 03:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 17-11-2008 03:47 PM (16 years ago)
(m)
I go vex turn incredible Hulk... Scatter d whole place with my hand... Carry u for my palm like king kong... Run enta streets wit u 4 ma hands... Climb on top of buildings... Sirens go dey blow follow me... Helicopter go dey fly follow me for air too... I no go send dem... i go just use my one of my finger push one helicopter fall for ground...

Wait first oooh... Na film i dey act???

Well no worry sha wait make e first happen... Na den u go know wetin i fit do...LOL
Posted: at 17-11-2008 03:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 17-11-2008 04:05 PM (16 years ago)
(m)
hhhhmmm.....funny Grin Grin Grin

Posted: at 17-11-2008 04:05 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rezimero at 17-11-2008 04:17 PM (16 years ago)
(m)
e don tay wey i watch dat film oh. amici go come be the girl wey king kong carry abi?
Posted: at 17-11-2008 04:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 17-11-2008 04:44 PM (16 years ago)
(m)
No worry rezi... U go re-watch am for LIVE for naija, if anything by mistake happen to amici...LOL
Posted: at 17-11-2008 04:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- amici at 17-11-2008 05:29 PM (16 years ago)
(f)
abi................lol
orezo if we act king kong the second
u na king kong
me na the beautiful girl
rezi na the camera man
which part we go give
grin
Posted: at 17-11-2008 05:29 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 19-11-2008 08:39 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: amici on 17-11-2008 05:29 PM
abi................lol
orezo if we act king kong the second
u na king kong
me na the beautiful girl
rezi na the camera man
which part we go give
grin
camera man no dey show for film na. i no fit be king kong?
Posted: at 19-11-2008 08:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- amici at 19-11-2008 09:16 PM (16 years ago)
(f)
grin u no dey happy say u even do camera man
Posted: at 19-11-2008 09:16 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 19-11-2008 09:32 PM (16 years ago)
(m)
na grin be camera man? i been think na me b4. if na so no wahala Grin Grin Grin
Posted: at 19-11-2008 09:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- m121249 at 19-11-2008 09:41 PM (16 years ago)
(m)
dey gurl name na zipora]rezi
Posted: at 19-11-2008 09:41 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- amici at 20-11-2008 12:42 AM (16 years ago)
(f)
rezi sorry oooooooooooooooooh
na u i dey talk to
u no dey happy say u go camera man
Posted: at 20-11-2008 12:42 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 20-11-2008 09:42 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: amici on 20-11-2008 12:42 AM
rezi sorry oooooooooooooooooh
na u i dey talk to
u no dey happy say u go camera man

u never see where camera man dey show for film? i fit still kidnap you for the film oh Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 20-11-2008 09:42 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4

Featured Discussions