rezimero at 12-11-2008 05:06 PM (16 years ago) (m) Reply |
orezo at 12-11-2008 06:30 PM (16 years ago) (m) She wan promote herself for here... Posted: at 12-11-2008 06:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 12-11-2008 06:42 PM (16 years ago) (m) na by like that? Posted: at 12-11-2008 06:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 12-11-2008 06:49 PM (16 years ago) (m) Wetin u want make she do na as e b sey she no get any other way for again???LOL Posted: at 12-11-2008 06:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 12-11-2008 07:04 PM (16 years ago) (m) well her name na queen sha Posted: at 12-11-2008 07:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahaaaa... one of my girl friend say make i greet una oooh!
Oniye where dat girl.....ehn aswer fast fast...ok tell am say i dey wedge her. Posted: at 12-11-2008 07:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 12-11-2008 07:28 PM (16 years ago) (m) hahahaaaa... one of my girl friend say make i greet una oooh!
Oniye where dat girl.....ehn aswer fast fast...ok tell am say i dey wedge her. you get the liver? Posted: at 12-11-2008 07:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Yes liver dey...u need am for your PC? Posted: at 12-11-2008 07:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
baby_gurl at 12-11-2008 08:18 PM (16 years ago) (f) Please i dont understand the thing that is standing. Orezo please explain with the aid of a diagram Posted: at 12-11-2008 08:18 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Please i dont understand the thing that is standing. Orezo please explain with the aid of a diagram
Orezo is coming to explain...The thing standing 90 degree. between the thighs...thats the hint. , Orezo will come to explain better Posted: at 12-11-2008 08:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Please i dont understand the thing that is standing. Orezo please explain with the aid of a diagram
Orezo! Orezo!! Orezo!!!...ahh e dey sleep?... where e come enter?... na u dem dey fine ooh... Posted: at 13-11-2008 08:27 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 13-11-2008 09:48 AM (16 years ago) (m) Good morning students... Today's lesson is "STANDING THING"... O.k... Lets go for a break now... When we come back we shall throw more lights on the topic "STANDING THING"...LOL Posted: at 13-11-2008 09:48 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
uikocha at 13-11-2008 09:54 AM (16 years ago) (m) na waooooooo, guy tell me anothere one Posted: at 13-11-2008 09:54 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
em! em!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 13-11-2008 10:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
silencer at 13-11-2008 10:44 AM (16 years ago) (m) hello
baby girl wat up hi wat to make love with u
junky for your street you no fit chyke those ajekpako na here you wan shw case you talent see your mouth .....you want to make love nko... you wey dey logging only ihr in one full month ,,,,.... konji don kill ya ooo ''HE GOAT'' raiseto de power of two...chers Posted: at 13-11-2008 10:44 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
hello
baby girl wat up hi wat to make love with u
junky for your street you no fit chyke those ajekpako na here you wan shw case you talent see your mouth .....you want to make love nko... you wey dey logging only ihr in one full month ,,,,.... konji don kill ya ooo ''HE GOAT'' raiseto de power of two...chers silencer dem dey talk of 'STANDING THING' issue na e u go bring matter wey don pass tey tey... eehhh! Posted: at 13-11-2008 11:49 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 13-11-2008 12:04 PM (16 years ago) (m) Silencer na old skool man!!! U no go mind am... U no see as he take cause naijaboy (HE GOAT)... Na for 2008 dem dey cause pesin like dat??? So leave am no mind am... He like things wen don tay wella...LOL Posted: at 13-11-2008 12:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chionuma at 13-11-2008 12:18 PM (16 years ago) (m) nice one Posted: at 13-11-2008 12:18 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 14-11-2008 02:25 PM (16 years ago) (m) Please i dont understand the thing that is standing. Orezo please explain with the aid of a diagram
use slide projector Posted: at 14-11-2008 02:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
loveknight at 14-11-2008 02:31 PM (16 years ago) (m) old joke bobby find new 1.dis is like 20 years old joke Posted: at 14-11-2008 02:31 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |