Posted: at | |
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: xena15 on 28-10-2010 09:06 PM Ugly + money,na im dey reign o! abi ooooo.....na d tin wey dey reign be that jooor A smile costs less dan electricity but gives more light 2 ur face!So always smile & prove dat u r d best tube... ![]() ![]() ![]()
| |||||
abeg make una consider una children ooo. Abi una go like make their classmate dey insult dem for class... But Money rules the world, so we go just try balance equation Reply
| |||||
Quote from: Teeteeylaryor on 29-10-2010 09:17 AM Quote from: xena15 on 28-10-2010 09:06 PM Ugly + money,na im dey reign o! abi ooooo.....na d tin wey dey reign be that jooor
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() HABA A smile costs less dan electricity but gives more light 2 ur face!So always smile & prove dat u r d best tube... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Fine girl make sense but their shakara too much, make she ugly but make e no too much plus the money. Fine girl go beg u die. Reply
| |||||
Quote from: sucksexfulsadiq on 21-10-2010 03:02 PM For Guys do you prefer a fine girl - money or a ugly girl + money umm, gurl - booty..i will have a rethink about that in 154yrs time ![]() 2.0.
| |||||
Let me finish my beer first b4 i will chose Reply
| |||||
fine boy with money Reply
| |||||
Quote from: mydicksweet on 23-10-2010 06:25 PM Sure baby shaking no dey that one and i hope ur enjoying ur weekend sha? ![]() ![]() i'm trying to ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
I PREFER INWARD BEAUTY. AND SHE WILL BE OK FINANCIALLY INCASE I WILL FLYING AWAY HOME SOONER THAN EXPECTED Reply![]()
| |||||
Beauty is a relative term, outward beauty will always fade but not the one inside, Money will always take care of itself Reply
| |||||
Quote from: ade_su_wa on 29-10-2010 11:02 AM abeg make una consider una children ooo. Abi una go like make their classmate dey insult dem for class... But Money rules the world, so we go just try balance equation lol.
| |||||
Quote from: Akpan01 on 23-10-2010 12:46 PM i prefer my self to be rich u wan chop other person money heheheheh na wao lol.
| |||||
Wowo 4 meantime aslong as he no go touch me Reply![]() ![]() I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep! ![]() ![]()
| |||||
Quote from: PreetyInstinct on 12-11-2010 06:35 PM Wowo 4 meantime aslong as he no go touch me ![]() ![]() lol! babe,,, u knw,,, anything can happen @ any time. its gud u swag wit d one u can be wit in case of necessity
| |||||
Quote from: PreetyInstinct on 12-11-2010 06:35 PM Wowo 4 meantime aslong as he no go touch me lol.you have to glue his hands. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Pepesy on 12-11-2010 06:56 PM Quote from: PreetyInstinct on 12-11-2010 06:35 PM Wowo 4 meantime aslong as he no go touch me ![]() ![]() lol! babe,,, u knw,,, anything can happen @ any time. its gud u swag wit d one u can be wit in case of necessity You thought same as i would. Not the type that after sometime you start blaming the day u did it, people around for not advising and others.
| |||||
None of d Above,me na fine boy,fine girl must surely come my way?it left 4 me 2 choose d 1 wit cash,ego,owo,igho,pepe.cheda al na slangs 4 money.. Reply
| |||||
I support d first comment jawee, money can change ugly to beautiful girl, so dats my own view. Reply
|
Wike Narrates How Fubara Came With Two APC Govs To Beg Him Amid Rivers Crisis
EFCC Roars, Vows Tompolo Is Not Above The Law And Will Be Prosecuted
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers