His wife said CAPITAL NO. (Page 10)

Date: 15-11-2010 6:59 am (14 years ago) | Author: Chuks Daniel
1 ... 7 8 9 [10] 11
- onyiis at 19-11-2010 11:19 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 19-11-2010 10:45 AM
I dey V.I.P ward.... bed no is 5............ but if ur coming make sure sey u no wear pant oh


heheheheheeeeeeeeeeeee !! na bullet proof pant i go wear  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 19-11-2010 11:19 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 19-11-2010 11:20 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: ILOVEIT on 19-11-2010 10:46 AM
Quote from: onyiis on 19-11-2010 10:40 AM
Quote from: ILOVEIT on 19-11-2010 10:25 AM
Quote from: Treasure2 on 19-11-2010 10:17 AM
Quote from: ILOVEIT on 19-11-2010 10:12 AM
Quote from: mezkaz18 on 19-11-2010 08:18 AM
onyiis and tresure so I comot una join loveit dey yab me as una like, abi ? Huh? Huh?
change that pic or you go for make over..np women don dey run for this site.....


The guy sef no dey hear, my people say if u see man, u go look e face b4 u go talk, na which face we go look for here b4 we talk?
non of there above just close your eyes dey talk to am  or you carry like this Cool dey talk to am.....i even dream bad dream last night.


Wetin come happen in the dream ?
I hope no be the wedding ceremony  Grin Grin Grin Grin
cheii! tufiakwa chukwu ekwela ka ngwere gba aji...you wicked oooo so na this kind thing you dey wish for me hmm i see..


no no no !!! nobe ur wedding but the poster own  Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 19-11-2010 11:20 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 19-11-2010 11:21 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 19-11-2010 10:48 AM
Quote from: blings_is_back on 19-11-2010 10:45 AM
I dey V.I.P ward.... bed no is 5............ but if ur coming make sure sey u no wear pant oh


hmmm, na e be say u no dey sick, u just dey for the bed dey look woman back. Abeg no rape the nurse wey dey for the ward.  Grin



heheheheheeeeeeeeeeeeeeee !!!

Posted: at 19-11-2010 11:21 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 19-11-2010 11:54 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 19-11-2010 11:19 AM
Quote from: blings_is_back on 19-11-2010 10:45 AM
I dey V.I.P ward.... bed no is 5............ but if ur coming make sure sey u no wear pant oh


heheheheheeeeeeeeeeeee !! na bullet proof pant i go wear  Grin Grin Grin Grin

Thank gosh sey na Iron dick i get......
Posted: at 19-11-2010 11:54 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 19-11-2010 11:56 AM (14 years ago)
(f)
lolz

Posted: at 19-11-2010 11:56 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 19-11-2010 12:06 PM (14 years ago)
(m)
u dey laugh shey....
Posted: at 19-11-2010 12:06 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 19-11-2010 12:07 PM (14 years ago)
(f)
.............u be want make i cry ?

Posted: at 19-11-2010 12:07 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 19-11-2010 12:11 PM (14 years ago)
(m)
i want make u come inside my ward with that ur iron pant
Posted: at 19-11-2010 12:11 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Emmandazie at 19-11-2010 12:40 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xena15 on 18-11-2010 03:19 PM
Abeg wetin him go dey call d woman;mama,granny,grandma,or malè?
He will certainly call her 'BAMBA' (In my place over 80)
Posted: at 19-11-2010 12:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ILOVEIT at 19-11-2010 12:48 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 19-11-2010 11:20 AM
Quote from: ILOVEIT on 19-11-2010 10:46 AM
Quote from: onyiis on 19-11-2010 10:40 AM
Quote from: ILOVEIT on 19-11-2010 10:25 AM
Quote from: Treasure2 on 19-11-2010 10:17 AM
Quote from: ILOVEIT on 19-11-2010 10:12 AM
Quote from: mezkaz18 on 19-11-2010 08:18 AM
onyiis and tresure so I comot una join loveit dey yab me as una like, abi ? Huh? Huh?
change that pic or you go for make over..np women don dey run for this site.....


The guy sef no dey hear, my people say if u see man, u go look e face b4 u go talk, na which face we go look for here b4 we talk?
non of there above just close your eyes dey talk to am  or you carry like this Cool dey talk to am.....i even dream bad dream last night.


Wetin come happen in the dream ?
I hope no be the wedding ceremony  Grin Grin Grin Grin
cheii! tufiakwa chukwu ekwela ka ngwere gba aji...you wicked oooo so na this kind thing you dey wish for me hmm i see..


no no no !!! nobe ur wedding but the poster own  Grin Grin Grin Grin Grin
aha! now i can relax huuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuu  Wink but poster i hope you go re think...cuz to marry grandmama wey no go fit perform or even give pikin hmm na big wahala  oooooooo

Posted: at 19-11-2010 12:48 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- saffronglory at 19-11-2010 01:03 PM (14 years ago)
(m)
OK
Posted: at 19-11-2010 01:03 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- mezkaz18 at 19-11-2010 03:08 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: ILOVEIT on 19-11-2010 12:48 PM
Quote from: onyiis on 19-11-2010 11:20 AM
Quote from: ILOVEIT on 19-11-2010 10:46 AM
Quote from: onyiis on 19-11-2010 10:40 AM
Quote from: ILOVEIT on 19-11-2010 10:25 AM
Quote from: Treasure2 on 19-11-2010 10:17 AM
Quote from: ILOVEIT on 19-11-2010 10:12 AM
Quote from: mezkaz18 on 19-11-2010 08:18 AM
onyiis and tresure so I comot una join loveit dey yab me as una like, abi ? Huh? Huh?
change that pic or you go for make over..np women don dey run for this site.....

make d guy no hear wetin you talk oo, bcs he go craze 4 you
The guy sef no dey hear, my people say if u see man, u go look e face b4 u go talk, na which face we go look for here b4 we talk?
non of there above just close your eyes dey talk to am  or you carry like this Cool dey talk to am.....i even dream bad dream last night.


Wetin come happen in the dream ?
I hope no be the wedding ceremony  Grin Grin Grin Grin
cheii! tufiakwa chukwu ekwela ka ngwere gba aji...you wicked oooo so na this kind thing you dey wish for me hmm i see..


no no no !!! nobe ur wedding but the poster own  Grin Grin Grin Grin Grin
aha! now i can relax huuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuu  Wink but poster i hope you go re think...cuz to marry grandmama wey no go fit perform or even give pikin hmm na big wahala  oooooooo
Posted: at 19-11-2010 03:08 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- onyiis at 21-11-2010 07:20 PM (14 years ago)
(f)
lol

Posted: at 21-11-2010 07:20 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- janegeorge at 22-11-2010 03:35 PM (14 years ago)
(m)
Men are getting weaker.the man must have bean a dropout before running away to australia.and for him to have the courage to suggest means theres some level of understanding.they should sort it out
Posted: at 22-11-2010 03:35 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Treasure2 at 23-11-2010 12:22 PM (14 years ago)
(f)
The guy don kolo finish.
Posted: at 23-11-2010 12:22 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 25-11-2010 12:30 PM (14 years ago)
(f)
heheheheheeeeeeeeeeeeee !!!

Posted: at 25-11-2010 12:30 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- laydeelaracraft at 25-11-2010 12:42 PM (14 years ago)
(f)
If only more women can b like this
Posted: at 25-11-2010 12:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 25-11-2010 12:46 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: laydeelaracraft on 25-11-2010 12:42 PM
If only more women can b like this

which of them, the young wife or the grandmother wife ?  Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 25-11-2010 12:46 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- laydeelaracraft at 25-11-2010 01:18 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: onyiis on 25-11-2010 12:46 PM
Quote from: laydeelaracraft on 25-11-2010 12:42 PM
If only more women can b like this

which of them, the young wife or the grandmother wife ?  Grin Grin Grin Grin Grin Grin

both- too many people act desperate
granmother wife- was right to demand what her right i.e. meeting his family to perform marriage act. thats why men in diaspora get away with murder cuz they lead such double lives
the young wife- is principled n is right not to b part of such deception
Posted: at 25-11-2010 01:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- simele at 25-11-2010 02:45 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xena15 on 15-11-2010 07:52 AM
Which kind money wey u dey find wey go make u lose ur sense?
Bcos,from wetin i read so,d bros don mumu finish!

na love
Posted: at 25-11-2010 02:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 7 8 9 [10] 11

Featured Discussions