Michro at 23-11-2010 06:33 PM (14 years ago) (m) His leg is paining him
What happened to his leg?
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 23-11-2010 06:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 23-11-2010 06:35 PM (14 years ago) (m) mallorca nwanne ...ele way?  ? u dey wtin de happn here?  abi u too wan meet sophiebaby??? anam ayi ara..? Nwanne mmadu gi kam choro ifu maka onye anaghi asusu Biafra.. akam adighi ebe ono
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 23-11-2010 06:35 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 23-11-2010 06:39 PM (14 years ago) (f) mallorca nwanne ...ele way?  ? u dey wtin de happn here?  abi u too wan meet sophiebaby??? anam ayi ara..? Nwanne mmadu gi kam choro ifu maka onye anaghi asusu Biafra.. akam adighi ebe ono  , hmmm Ogene Abia State, biko wayo wayo ooooooooo. Posted: at 23-11-2010 06:39 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Michro at 23-11-2010 06:44 PM (14 years ago) (m) Abi
Hmmmm
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 23-11-2010 06:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 23-11-2010 06:45 PM (14 years ago) (f) Na wetin u dey hmmmmmmmm Posted: at 23-11-2010 06:45 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Michro at 23-11-2010 06:47 PM (14 years ago) (m) Na wetin u dey hmmmmmmmm
Na that thin na...
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 23-11-2010 06:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 23-11-2010 06:58 PM (14 years ago) (m) Michro shebi u don marry?....abeg free my sister for me
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 23-11-2010 06:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Michro at 23-11-2010 07:05 PM (14 years ago) (m) Michro shebi u don marry?....abeg free my sister for me
Wetin happen? I tell u say I wan marry am?
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 23-11-2010 07:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 23-11-2010 07:06 PM (14 years ago) (f) Reply |
Michro at 23-11-2010 07:08 PM (14 years ago) (m)
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 23-11-2010 07:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 23-11-2010 07:09 PM (14 years ago) (f) U BE FOLLOW FOLLOW, lolll Posted: at 23-11-2010 07:09 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 23-11-2010 07:14 PM (14 years ago) (m) Michro shebi u don marry?....abeg free my sister for me
Wetin happen? I tell u say I wan marry am? den no dey follow follow her around.....na me dey beg you now.....wen e go hapen na you go dey beg me and i no go gree
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 23-11-2010 07:14 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 23-11-2010 07:15 PM (14 years ago) (f) Michro shebi u don marry?....abeg free my sister for me
Wetin happen? I tell u say I wan marry am? den no dey follow follow her around.....na me dey beg you now.....wen e go hapen na you go dey beg me and i no go gree Abi make una no fight. Posted: at 23-11-2010 07:15 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 23-11-2010 07:20 PM (14 years ago) (m) he said him no wan marry you.......why him go folo folo u around?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 23-11-2010 07:20 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 23-11-2010 07:32 PM (14 years ago) (f) he said him no wan marry you.......why him go folo folo u around?
But i no dey look for husband, i get plenty, na choice be my wahala now. Posted: at 23-11-2010 07:32 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 23-11-2010 11:42 PM (14 years ago) (m) open ya eyes b4 u go chose........no go chose and married anoda woman husband.....
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 23-11-2010 11:42 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
1daful at 24-11-2010 12:17 AM (14 years ago) (f) wat a great achievement, just api 4 u sha
1daful Is a Blessed Child.. Posted: at 24-11-2010 12:17 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bibismall at 24-11-2010 12:40 AM (14 years ago) (f) jobless individual! if u where running two fins like i am and finking of how to make ends meet, u wont come here and raise a senseless topic!
The price of life is not for starters but for finishers". Posted: at 24-11-2010 12:40 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
brightossy at 24-11-2010 12:48 AM (14 years ago) (m) Inemx, abeg go buy like 5 sachets of super glue bcos ur heart go soon cut. Posted: at 24-11-2010 12:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 24-11-2010 12:55 AM (14 years ago) (m) jobless individual! if u where running two fins like i am and finking of how to make ends meet, u wont come here and raise a senseless topic!
Aunty why u dey vex na?....take am easy abeg
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 24-11-2010 12:55 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |