Posted: at | |
| |||||
jonaaaaaaaaaaaaaaaah goooooooooooooooooooooooooooooooooooooooodluck instead of badluck gaaaaaaaaaaytik................... na you sabi ohhhhhhh Reply
| |||||
not any of them.atiku.north shall pay back by produceing atiku as our candidate,why a 419? Reply
| |||||
I prefere Goodluck to Atiku. ReplyAtiku is not pure as per say. He should go and look after cows and it suits him.. Goodluck is a God's sent guy and we must give him an aid to move Nigeria forward.
| |||||
4m d name in yor lang atiku means we r dead goodluckkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkkk dont wey it Reply
| |||||
Simple question 4 weac A1, 4jamb 480, 4 poly distinction, 4 uni first class, So use ur tongue 2 count ur teeth. shikenna. Anything dat is GOOD make sence. ReplyWhat Are Friendz For ?
| |||||
NIGERIANS NA WA FOR UNA, WE TOO MUMU SELF, WHY UNA DEY JONATHAN? UNA FORGET SAY JONATHAN NA PDP MAN, ALL OF THEM DEY THE SAME PARTY FOR GOD SAKE, UNA DEY TALK RUBISH HERE, JONATHAN OR ATIKU, NOY FIT RULE NIGER, DEM BE THE SAME DOG. ALL THE CURUPT POLICIANS IN NIGER DEM DEY PDP, OBJ, IBB ATIKU E.T.C, EVEN IF JONATHAN WIN NIGERIAN GO SUFFER MORE, BECUS NA PARTY MANIFESTOR DEM GO FOLLOW. HE GO GIVE CONTRACT TO ALL THE PDP CARD BEARER, CONTRACT TO SHOP NIGERIA MONEY. 12 YERAS OF PDP RULE IN NIGERIA WETIN WE GAIN, NA BOMBING, KIDNAPING, THATS ALL, 12 YEARS DEM NOY FIT GIVE US ELECTRICITY, WAKE UP NIGERIANS, DONT VOTE PDP. MAKE WE PUT RIBADU THERE, IS THE RIGHT CANDIDATE 4 D JOB. Reply
| |||||
most definately goodluck,atiku's a proven crook Reply
| |||||
WHY DONT YOU ALL LEAVE BEHIND YOUR PAST AND LIVE TO GAIN FUTURE, PRESIDENT GOODLUCK JONATHAN EMERGENCE AS THE PRESIDENT IN 2011 WOULD LEAVE NOTHING BUT A CONTROVERSIAL ATMOSPHERE BEHIND Reply
| |||||
Quote from: morrisony2k on 20-01-2011 01:02 AM NIGERIANS NA WA FOR UNA, WE TOO MUMU SELF, WHY UNA DEY JONATHAN? UNA FORGET SAY JONATHAN NA PDP MAN, ALL OF THEM DEY THE SAME PARTY FOR GOD SAKE, UNA DEY TALK RUBISH HERE, JONATHAN OR ATIKU, NOY FIT RULE NIGER, DEM BE THE SAME DOG. ALL THE CURUPT POLICIANS IN NIGER DEM DEY PDP, OBJ, IBB ATIKU E.T.C, EVEN IF JONATHAN WIN NIGERIAN GO SUFFER MORE, BECUS NA PARTY MANIFESTOR DEM GO FOLLOW. HE GO GIVE CONTRACT TO ALL THE PDP CARD BEARER, CONTRACT TO SHOP NIGERIA MONEY. 12 YERAS OF PDP RULE IN NIGERIA WETIN WE GAIN, NA BOMBING, KIDNAPING, THATS ALL, 12 YEARS DEM NOY FIT GIVE US ELECTRICITY, WAKE UP NIGERIANS, DONT VOTE PDP. MAKE WE PUT RIBADU THERE, IS THE RIGHT CANDIDATE 4 D JOB. PARTY MASTER, NA PARTY WAN RULE NIGER ABI NA PERSON, YOU SAY RIBADU, MAKE I ASK YOU WICH PARTY RIBADU DEY BEFORE? every thing bourn of snake is a snake. LET THE WILL OF GOD RULE NIGER PERIOD
| |||||
U cant compare evil wt good. Turaki is coming to pay some people of their deeds. While jonathan is coming bc of peoples' call. Reply
| |||||
Goodluck Goodluck Goodluck; dat does not mean i support u its b/cos there's no better contender, for Atiku he's not viable and should b sacked from PDP Reply
| |||||
JONATHAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAANNN Reply
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo