
Posted: at | |
![]()
| |||||
Quote from: 4kasibe247 on 1-12-2010 03:21 PM ![]() ![]()
| |||||
do wetin ur mind say make u do! ReplyI hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure
| |||||
Quote from: Sheenor on 2-12-2010 09:41 AM do wetin ur mind say make u do! You sure say if i do wetin my mind say make i do you no go vex for me.?
| |||||
Quote from: onyiis on 1-12-2010 12:48 PM @ poster u dey talk of return for investment ........ What of those clothes wey she dey wash for u? The food she dey prepare ? The house she cleans ? TI think you are the one owing her in this situation she no sani wash close her food no dey sweet sef she no sabi do anything
| |||||
The girl dey play u Replymugu.
| |||||
LOL..... Reply
| |||||
.............::::::::::::::: Reply
| |||||
@ yomightgold- I bet u sabi chop her food wey no sweet and wear cloth wey she no sabi wash properly? Besides, ur gf siddon there dey allow anoda woman to cook 4 u? Reply
| |||||
Quote from: laydeelaracraft on 3-12-2010 09:41 AM @ yomightgold- I bet u sabi chop her food wey no sweet and wear cloth wey she no sabi wash properly? Besides, ur gf siddon there dey allow anoda woman to cook 4 u? Remember I told u about what i told my gf about her.. She has nothing to worry about since i am been taken care by my cousin
| |||||
She needs to wake up mehn! Too many people use the word "cousin" to disguise their true relationship! No b new thing, the gal needs to soji! Besides, it doesn't mean she can't come cook 4 u 4 ur end Reply
| |||||
Quote from: brightossy on 1-12-2010 12:23 PM Quote from: FlyMamacita on 1-12-2010 11:51 AM Quote from: brightossy on 1-12-2010 11:50 AM Hahahaha! Mosquito kwa, no be fish again? shut uuuuuuuuuuuuuup ![]()
| |||||
Quote from: yomightgold on 3-12-2010 06:54 AM Quote from: onyiis on 1-12-2010 12:48 PM @ poster u dey talk of return for investment ........ What of those clothes wey she dey wash for u? The food she dey prepare ? The house she cleans ? TI think you are the one owing her in this situation she no sani wash close her food no dey sweet sef she no sabi do anything heheheheheeeeeeeeeeee !!! then how are u sure her yonder will be sweet ? ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: onyiis on 4-12-2010 02:11 PM Quote from: yomightgold on 3-12-2010 06:54 AM Quote from: onyiis on 1-12-2010 12:48 PM @ poster u dey talk of return for investment ........ What of those clothes wey she dey wash for u? The food she dey prepare ? The house she cleans ? TI think you are the one owing her in this situation she no sani wash close her food no dey sweet sef she no sabi do anything heheheheheeeeeeeeeeee !!! then how are u sure her yonder will be sweet ? ![]() ![]() let me give it a try first
| |||||
d'accord !!!! Reply"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
@Yomi u still no stop dis ur maga/mugun attitude! Reply![]() ![]() I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep! ![]() ![]()
| |||||
Quote from: yomightgold on 4-12-2010 02:54 PM Quote from: onyiis on 4-12-2010 02:11 PM Quote from: yomightgold on 3-12-2010 06:54 AM Quote from: onyiis on 1-12-2010 12:48 PM @ poster u dey talk of return for investment ........ What of those clothes wey she dey wash for u? The food she dey prepare ? The house she cleans ? TI think you are the one owing her in this situation she no sani wash close her food no dey sweet sef she no sabi do anything heheheheheeeeeeeeeeee !!! then how are u sure her yonder will be sweet ? ![]() ![]() let me give it a try first heheheheheeeeeeeeeeee !!! giving the bad luck a try ?...............................u are on ur own "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: PreetyInstinct on 5-12-2010 03:43 AM @Yomi u still no stop dis ur maga/mugun attitude! ![]() ![]() I no be maga I no Darosa
| |||||
Quote from: onyiis on 6-12-2010 09:40 AM Quote from: yomightgold on 4-12-2010 02:54 PM Quote from: onyiis on 4-12-2010 02:11 PM Quote from: yomightgold on 3-12-2010 06:54 AM Quote from: onyiis on 1-12-2010 12:48 PM @ poster u dey talk of return for investment ........ What of those clothes wey she dey wash for u? The food she dey prepare ? The house she cleans ? TI think you are the one owing her in this situation she no sani wash close her food no dey sweet sef she no sabi do anything heheheheheeeeeeeeeeee !!! then how are u sure her yonder will be sweet ? ![]() ![]() let me give it a try first heheheheheeeeeeeeeeee !!! giving the bad luck a try ?...............................u are on ur own What if the luck is not bad but a trick?
| |||||
I guess that's a gamble u r gonna have to take on ur own Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)