na only me get that treasure oh
live dem naaa, u no weda dem be L



Posted: at | |
Quote from: sophiebaby on 30-11-2010 03:44 PM Quote from: blings_is_back on 30-11-2010 03:42 PM Quote from: bomsiluv on 30-11-2010 03:38 PM My treasure, how ya side? longest time. na only me get that treasure oh live dem naaa, u no weda dem be L ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: blings_is_back on 30-11-2010 01:47 PM Quote from: MissyBarbie on 30-11-2010 12:08 PM I also want brand new BETLEY Thank God sey no be Bentley u want Sorry na BENTLEY i want oooo....
| |||||
Quote from: sophiebaby on 30-11-2010 04:02 PM Quote from: bomsiluv on 30-11-2010 04:00 PM Quote from: sophiebaby on 30-11-2010 03:44 PM Quote from: blings_is_back on 30-11-2010 03:42 PM Quote from: bomsiluv on 30-11-2010 03:38 PM My treasure, how ya side? longest time. na only me get that treasure oh live dem naaa, u no weda dem be L Sophie............. u no well atall ![]() ![]() my mama bin tell me dis morning I know
| |||||
Na wetin u talk, hmmmmm Reply
| |||||
Quote from: Treasure2 on 30-11-2010 04:04 PM Quote from: bomsiluv on 30-11-2010 03:56 PM Quote from: Treasure2 on 30-11-2010 03:41 PM Quote from: bomsiluv on 30-11-2010 03:38 PM My treasure, how ya side? longest time. SWEETIE ME, I DEY FOR ONE CORNER DEY LOOK ![]() ![]() ![]() My dear, I dey fine o. I just dey joli 4 here. Dat ya medicine work wella. Abeg close ya eyes make something no 4 enter o. ![]() ![]() ![]() Take dis abeg ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
hmmm Reply
| |||||
Quote from: sophiebaby on 30-11-2010 04:06 PM Quote from: bomsiluv on 30-11-2010 04:02 PM Quote from: sophiebaby on 30-11-2010 03:42 PM i nid anada picanto Abi u don get another boss wey go buy am 4 u? ![]() if i see i go take U know wetin follow am na..... ; hope sey u dey ready ...... ![]() ![]()
| |||||
THANK YOU DEAR. ReplyOGA NA WETIN U DEY Hmmmmm.
| |||||
bomsiluv, tell her, make she knw sey no be evry body sabi dance for masquarde face. lol Reply
| |||||
Quote from: sophiebaby on 30-11-2010 04:06 PM Quote from: Treasure2 on 30-11-2010 04:04 PM Quote from: bomsiluv on 30-11-2010 03:56 PM Quote from: Treasure2 on 30-11-2010 03:41 PM Quote from: bomsiluv on 30-11-2010 03:38 PM My treasure, how ya side? longest time. SWEETIE ME, I DEY FOR ONE CORNER DEY LOOK ![]() ![]() ![]() My dear, I dey fine o. I just dey joli 4 here. Dat ya medicine work wella. Abeg close ya eyes make something no 4 enter o. ![]() ![]() ![]() i talk am Close ya mouth small Sophie. Na everything u see u go talk?
| |||||
Quote from: Treasure2 on 30-11-2010 04:14 PM bomsiluv, tell her, make she knw sey no be evry body sabi dance for masquarde face. lol Oh...... my Treasure................ no worry........................ I go tell her. Sophie.............. Sophie........................ where dis girl put head................... Sophie.......... ehee come here, no put ya mouth 4 me and Treasure matter again.................... hope sey u don hear me.
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
All i need for this xmas is just 245 packs of condoms Reply
| |||||
Quote from: desiresluv20 on 30-11-2010 09:05 AM 1500 recharge card u be woman??? recharge card pikin,u wan use my card call ur girlfriend abi? ![]()
| |||||
Quote from: preciouslyme on 30-11-2010 04:27 AM for christmas i want my sisters wish to come true she truly deserves it(tearing up) abeg expantiate d tearing abeg, na wetin NP guys dey think make them know. devoureres plenty here for that levels.
| |||||
![]() CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
| |||||
Quote from: Treasure2 on 30-11-2010 09:25 AM For me, is journey mercies for every body that will be travelling for the Xmas home and back to our destination. Accident free on the highways and to meet our people in peace. abeg na flight dey reign now oo. just wish them money to book aero online at least that one cheap.
| |||||
hmmmm safety is in God's hand, which every route u follow, but knw say all lead to home. lol Reply
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 30-11-2010 09:58 AM Okay!! me, i want you to send just 100,000 naira to my a/c for christmas thank you.Gbam!!!! inbox me ur account number with ur phone number and 1,500 naira ETISALAT card to call you when i pay in the money.
| |||||
Quote from: sophiebaby on 30-11-2010 09:31 AM me i dey everyone for bash for my houx on 24th night en4 lashing i dare u, u no fit host NP members.
|
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
FCT Minister, Nyesom Wike Storms Venue of PDP Meeting With Governors Present
Masquerade Crushed to Death by Commercial Tricycle in Awka, Anambra
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night