NP Lyrics (Page 5)

Date: 02-12-2010 12:17 pm (13 years ago) | Author: chichi ozurumba
1 2 3 4 [5] 6 7 8
- logten at 3-12-2010 01:56 AM (13 years ago)
(m)
wetin i want i go get
and if una no give am to me i go vex
and wen i vex all of una go regret
os i say wetin i want i go get
Posted: at 3-12-2010 01:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- juleshotluv at 3-12-2010 01:59 AM (13 years ago)
(f)
oh ok...dey get am dem.
Posted: at 3-12-2010 01:59 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- logten at 3-12-2010 02:00 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: juleshotluv on  3-12-2010 01:59 AM
oh ok...dey get am dem.

i go vex o
Posted: at 3-12-2010 02:00 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 3-12-2010 02:02 AM (13 years ago)
(m)
Hmmmm no long thing brb
Posted: at 3-12-2010 02:02 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- logten at 3-12-2010 02:22 AM (13 years ago)
(m)
i dey wait
Posted: at 3-12-2010 02:22 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- juleshotluv at 3-12-2010 02:27 AM (13 years ago)
(f)
for what?
Posted: at 3-12-2010 02:27 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- logten at 3-12-2010 02:29 AM (13 years ago)
(m)
4 u o
Posted: at 3-12-2010 02:29 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- juleshotluv at 3-12-2010 02:31 AM (13 years ago)
(f)
why?
Posted: at 3-12-2010 02:31 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- logten at 3-12-2010 02:34 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: juleshotluv on  3-12-2010 02:31 AM
why?

pants on fire
Posted: at 3-12-2010 02:34 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- juleshotluv at 3-12-2010 02:36 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: logten on  3-12-2010 02:34 AM
Quote from: juleshotluv on  3-12-2010 02:31 AM
why?

pants on fire

wow Undecided
Posted: at 3-12-2010 02:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- logten at 3-12-2010 02:39 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: juleshotluv on  3-12-2010 02:36 AM
Quote from: logten on  3-12-2010 02:34 AM
Quote from: juleshotluv on  3-12-2010 02:31 AM
why?

pants on fire

wow Undecided

make i turn u on
Posted: at 3-12-2010 02:39 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- juleshotluv at 3-12-2010 02:46 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: logten on  3-12-2010 02:39 AM
Quote from: juleshotluv on  3-12-2010 02:36 AM
Quote from: logten on  3-12-2010 02:34 AM
Quote from: juleshotluv on  3-12-2010 02:31 AM
why?

pants on fire

wow Undecided

make i turn u on

you no fit Tongue

I might be the one who ends up turning u on Grin
Posted: at 3-12-2010 02:46 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- logten at 3-12-2010 02:47 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: juleshotluv on  3-12-2010 02:46 AM
Quote from: logten on  3-12-2010 02:39 AM
Quote from: juleshotluv on  3-12-2010 02:36 AM
Quote from: logten on  3-12-2010 02:34 AM
Quote from: juleshotluv on  3-12-2010 02:31 AM
why?

pants on fire

wow Undecided

make i turn u on

you no fit Tongue

I might be the one who ends up turning u on Grin

i no get switch o
Posted: at 3-12-2010 02:47 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- juleshotluv at 3-12-2010 02:49 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: logten on  3-12-2010 02:47 AM
Quote from: juleshotluv on  3-12-2010 02:46 AM
Quote from: logten on  3-12-2010 02:39 AM
Quote from: juleshotluv on  3-12-2010 02:36 AM
Quote from: logten on  3-12-2010 02:34 AM
Quote from: juleshotluv on  3-12-2010 02:31 AM
why?

pants on fire

wow Undecided

make i turn u on

you no fit Tongue

I might be the one who ends up turning u on Grin

i no get switch o



meaning?
Posted: at 3-12-2010 02:49 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- logten at 3-12-2010 02:51 AM (13 years ago)
(m)
u get switch?
Posted: at 3-12-2010 02:51 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyin at 3-12-2010 02:52 AM (13 years ago)
(f)
Oyi na tu mooooooo ,my baby I dey catch cold!.As long as say ,you no go give me belle oooooooo.
Posted: at 3-12-2010 02:52 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- juleshotluv at 3-12-2010 02:53 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: logten on  3-12-2010 02:51 AM
u get switch?

Logten, I dont know what to tell you anymore.. Undecided
Posted: at 3-12-2010 02:53 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- logten at 3-12-2010 02:54 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyin on  3-12-2010 02:52 AM
Oyi na tu mooooooo ,my baby I dey catch cold!.As long as say ,you no go give me belle oooooooo.

i dey come your house now now
Posted: at 3-12-2010 02:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chiglamour4u at 3-12-2010 10:34 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: onyin on  3-12-2010 02:52 AM
Oyi na tu mooooooo ,my baby I dey catch cold!.As long as say ,you no go give me belle oooooooo.

hehheheheh u sure say belle no go enter
Posted: at 3-12-2010 10:34 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 3-12-2010 10:47 AM (13 years ago)
(m)
Zooming
Posted: at 3-12-2010 10:47 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8