Posted: at | |
| |||||
Quote from: gabbyj on 16-11-2008 06:43 PM grin....come you and this babe get some hot chemical reactions... Bros no be soo..Oh...U see...at least..I got to tell her what she needs to know...where there is no law there is no sin. ![]()
| |||||
well i looked very well that was y i came, thinking it was all abt fun bt nw i guess rong................. this forum is nt only 4 fun it is also 4 a challange which i must face........................ i am girl that does nt me i should be intimidated by guys Reply
| |||||
Nooo...baby dont get me wrong....i dont mean to intimidate you..and dont prepare for any war...here is for fun...but take fings easy... I dont like dat question you threw at rezimero...i detest it..sincerely speaking Reply(read here : rezimero...you and grin fit una self oh. make una firedown i dey feel una Amici...who put ur mouth................)
| |||||
Quote from: amici on 16-11-2008 06:33 PM hey grin, i am only rude to those who re rude, get that. e be like say your blood dey hot well well, no be only you dey naijapals you hear? and no be only you sabi curse or abuse people. your response to comments are not socially acceptable. i think you need to learn some rules on etiquette. no one is here to intimidate you, but if you feel you are being intimidated, then don't respond to or comment on jokes posted. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
@rezi Replywat re you driving at i only respond rudly to rude reponse to me and politely to polite ones u dnt expect me to respond rudly to what grin posted at 6:19:07pm bt what u posted after that need to be responded rudly wen toks_E started his insult were u dey and nw u want to also start ur own abi u re putting blames on me shea u re free to do dat bt if toks_E try anything he will get duble of it
| |||||
Quote from: rezimero on 16-11-2008 08:54 PM Quote from: amici on 16-11-2008 06:33 PM hey grin, i am only rude to those who re rude, get that. e be like say your blood dey hot well well, no be only you dey naijapals you hear? and no be only you sabi curse or abuse people. your response to comments are not socially acceptable. i think you need to learn some rules on etiquette. no one is here to intimidate you, but if you feel you are being intimidated, then don't respond to or comment on jokes posted. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() BROOOOSS!!!! ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: amici on 16-11-2008 09:07 PM @rezi wetin i talk wey bad? did you read what i said before you responded rudely? incase you didn't, here it is once again "you and grin fit una self oh. make una firedown i dey feel una wat re you driving at i only respond rudly to rude reponse to me and politely to polite ones u dnt expect me to respond rudly to what grin posted at 6:19:07pm bt what u posted after that need to be responded rudly wen toks_E started his insult were u dey and nw u want to also start ur own abi u re putting blames on me shea u re free to do dat bt if toks_E try anything he will get duble of it ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
REZI, REZI , REZi...thank you....we dey hail..U sha want make i talk sha abaah. Reply![]() Ok nothing wrong with that comment...she suppose say oga rezimero i dey your back u know say grin no fit do me i do you pass your fire merchandise ![]()
| |||||
grin, grin, grin Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 16-11-2008 11:15 PM grin, grin, grin ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() LOL
| |||||
there was noting rong wit the comment it all i joke and i only said who put ur mouth which was also in a form of joke i did nt mean to e rude Replyany way am sorry rezi.
| |||||
rezi accept her apology wholeheartedly....lol Reply
| |||||
Make una free that babe shuo. Come if una no free am , i go ................. Reply
| |||||
y i go vex for amici? i no fit na. me and amici na 11 & 12 Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
rezi why una no be 5 and 6 Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 17-11-2008 02:06 PM y i go vex for amici? i no fit na. me and amici na 11 & 12 ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() BROOOS!!!... Thats what we call concepts of Rezimero...WHATCHOUT ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 16-11-2008 08:54 PM Quote from: amici on 16-11-2008 06:33 PM hey grin, i am only rude to those who re rude, get that. e be like say your blood dey hot well well, no be only you dey naijapals you hear? and no be only you sabi curse or abuse people. your response to comments are not socially acceptable. i think you need to learn some rules on etiquette. no one is here to intimidate you, but if you feel you are being intimidated, then don't respond to or comment on jokes posted. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is too short........ live right while you still can
| |||||
Quote from: rezimero on 16-11-2008 08:54 PM Quote from: amici on 16-11-2008 06:33 PM hey grin, i am only rude to those who re rude, get that. e be like say your blood dey hot well well, no be only you dey naijapals you hear? and no be only you sabi curse or abuse people. your response to comments are not socially acceptable. i think you need to learn some rules on etiquette. no one is here to intimidate you, but if you feel you are being intimidated, then don't respond to or comment on jokes posted. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is too short........ live right while you still can
| |||||
O boy wat is happening here... I trust no 11 and 12... Dem no dey fight... Na joke dem dey joke... Reply
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo