coolandrea at 19-01-2011 01:16 PM (14 years ago) (f) Una uglinex just dey dciv una* kris u neva tel me y ur pikin no wan stop cry, abi na battery e dey use? Posted: at 19-01-2011 01:16 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
na who i wan side now sef make i dey think Posted: at 19-01-2011 01:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
coolandrea at 19-01-2011 01:28 PM (14 years ago) (f) d 2 of dem dey cnfuse person. Abeg tink wel o* Posted: at 19-01-2011 01:28 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nkemnu at 19-01-2011 01:30 PM (14 years ago) (f) Hmm na una sabi oh Posted: at 19-01-2011 01:30 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
coolandrea at 19-01-2011 01:39 PM (14 years ago) (f) hmn**na wa o* Posted: at 19-01-2011 01:39 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
real wa indeed Posted: at 19-01-2011 01:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
coolandrea at 19-01-2011 01:51 PM (14 years ago) (f) hmn**i dey go o** Posted: at 19-01-2011 01:51 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
where u dey go abeg wait ooooo if u go me too dey go be that ooo Posted: at 19-01-2011 02:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
coolandrea at 19-01-2011 02:27 PM (14 years ago) (f) bcos of u, make i wait. Posted: at 19-01-2011 02:27 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
una two no well at all... Posted: at 19-01-2011 02:31 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
coolandrea at 19-01-2011 02:33 PM (14 years ago) (f) U don cm again, wit dis ur nitemare pikin* Posted: at 19-01-2011 02:33 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
U don cm again, wit dis ur nitemare pikin*
geertoouuutt jare... Posted: at 19-01-2011 04:26 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
coolandrea at 19-01-2011 04:30 PM (14 years ago) (f) help me o** catarrh, cough and afternun nitemare wan catch me o** Kris and e pikin, i rebuke u in d name of Jesus* he dat is in me is gr8ta dan d tears in ur childs eyes** holyghost fire burn my enemy. AMEN* Posted: at 19-01-2011 04:30 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hmm Posted: at 19-01-2011 05:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
coolandrea at 19-01-2011 05:04 PM (14 years ago) (f) na hmn* Posted: at 19-01-2011 05:04 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
help me o** catarrh, cough and afternun nitemare wan catch me o** Kris and e pikin, i rebuke u in d name of Jesus* he dat is in me is gr8ta dan d tears in ur childs eyes** holyghost fire burn my enemy. AMEN*
e don dey reach time wey we go tie you with rope... shebi this your madness no wan stop abi. no worry. Posted: at 19-01-2011 05:19 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
xavexdo5 at 19-01-2011 06:36 PM (14 years ago) (m) help me o** catarrh, cough and afternun nitemare wan catch me o** Kris and e pikin, i rebuke u in d name of Jesus* he dat is in me is gr8ta dan d tears in ur childs eyes** holyghost fire burn my enemy. AMEN*
u de see kris u de talk say na him pikin so hin don go lie 4u.kris wey be wan suck Bosom den no gree hin come de cry.d cry come de become 2much dem jst gas carry camera snap am make hin see him face. Posted: at 19-01-2011 06:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
help me o** catarrh, cough and afternun nitemare wan catch me o** Kris and e pikin, i rebuke u in d name of Jesus* he dat is in me is gr8ta dan d tears in ur childs eyes** holyghost fire burn my enemy. AMEN*
u de see kris u de talk say na him pikin so hin don go lie 4u.kris wey be wan suck Bosom den no gree hin come de cry.d cry come de become 2much dem jst gas carry camera snap am make hin see him face.  you this woworiwo human being... Posted: at 19-01-2011 06:45 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 19-01-2011 06:47 PM (14 years ago) (m) d one una talk since don do so make everybody go rest now or........to be continued
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 19-01-2011 06:47 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lovebondz at 19-01-2011 06:53 PM (14 years ago) (m) Can't stop laughing Posted: at 19-01-2011 06:53 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |