hmmmmmmmmmm Posted: at 20-01-2011 11:24 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
blessedme at 20-01-2011 11:27 AM (13 years ago) (f) none
@SOPIHE, WHAT R U DOING IN DIS ROOM, WHAT DO U KNOW ABOUT LOVE AND ROMANCE, OYA, AFIRA, I CLOSE MY EYES B4 I OPEN AM MAKE U DON COMOT 4 HERE, WETIN DEY HURRY U, U STILL BE UNDERAGE, WAIT 4 UR TIME, OKAY? bablon pls can u change dis ya profile pix atleast there should be a lil decency here pls Posted: at 20-01-2011 11:27 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
none
@SOPIHE, WHAT R U DOING IN DIS ROOM, WHAT DO U KNOW ABOUT LOVE AND ROMANCE, OYA, AFIRA, I CLOSE MY EYES B4 I OPEN AM MAKE U DON COMOT 4 HERE, WETIN DEY HURRY U, U STILL BE UNDERAGE, WAIT 4 UR TIME, OKAY? bablon pls can u change dis ya profile pix atleast there should be a lil decency here pls Abeg tell d guy oooo Posted: at 20-01-2011 11:39 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
adams933 at 20-01-2011 11:42 AM (13 years ago) (m) none
@SOPIHE, WHAT R U DOING IN DIS ROOM, WHAT DO U KNOW ABOUT LOVE AND ROMANCE, OYA, AFIRA, I CLOSE MY EYES B4 I OPEN AM MAKE U DON COMOT 4 HERE, WETIN DEY HURRY U, U STILL BE UNDERAGE, WAIT 4 UR TIME, OKAY? bablon pls can u change dis ya profile pix atleast there should be a lil decency here pls Abeg tell d guy oooo d guy na newbie, we don de work on the profile pix. Posted: at 20-01-2011 11:42 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 20-01-2011 11:46 AM (13 years ago) (f) hmmmmmmmm Posted: at 20-01-2011 11:46 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
none
@SOPIHE, WHAT R U DOING IN DIS ROOM, WHAT DO U KNOW ABOUT LOVE AND ROMANCE, OYA, AFIRA, I CLOSE MY EYES B4 I OPEN AM MAKE U DON COMOT 4 HERE, WETIN DEY HURRY U, U STILL BE UNDERAGE, WAIT 4 UR TIME, OKAY? bablon pls can u change dis ya profile pix atleast there should be a lil decency here pls Abeg tell d guy oooo d guy na newbie, we don de work on the profile pix. Newbie huh? Common sense they say, is not Common Posted: at 20-01-2011 11:52 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 20-01-2011 12:00 PM (13 years ago) (f) i wan pass abeg Posted: at 20-01-2011 12:00 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
I dey follow you for back jo Posted: at 20-01-2011 01:14 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
bella100 at 20-01-2011 01:23 PM (13 years ago) (f) As usual.... Dem plenty o, just remembered some... I was with a pal on the beach, he came up and said "Remember me? Oh, that's right, I've met you only in my dreams". then was another one who said to a friend of mine: My love for you is like diarrhea. I just can't hold it in. but the best was one of my ex, still my friend who said when he saw me for the first time: If a star fell from the sky every time I thought about you, then tonight the sky would be empty.Men I tripped! Posted: at 20-01-2011 01:23 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mmmmmmmmmmmmm na expo una dey give d guys so Posted: at 20-01-2011 01:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bella100 at 20-01-2011 01:30 PM (13 years ago) (f) mmmmmmmmmmmmm na expo una dey give d guys so
I don pass that level o! Posted: at 20-01-2011 01:30 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sobeit at 20-01-2011 01:30 PM (13 years ago) (m) We all know guys invent newer ways to ask ladies out.....As a lady,my best pickup line by a guy was when he walked up to me and said...i want to make l**v to u but i don't think i'll stick around for long coz im not a monogamous man...omg...he caught my attention...i was angry, amazed, astonished,shocked and dt became my longest relationship.
Guys whats ur best line Ladies, what's the best, hilarious, shocking... u've heard
i fancy your style,coz you admire those little bit of bad boys image. lol Posted: at 20-01-2011 01:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 20-01-2011 01:31 PM (13 years ago) (m) mmmmmmmmmmmmm na expo una dey give d guys so
which expo huh? oya talk your own Posted: at 20-01-2011 01:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mmmmmmmmmmmmm na expo una dey give d guys so
which expo huh? oya talk your own check am 4 ya inbox i know u need d expo wella Posted: at 20-01-2011 01:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 20-01-2011 01:36 PM (13 years ago) (m) mmmmmmmmmmmmm na expo una dey give d guys so
which expo huh? oya talk your own check am 4 ya inbox i know u need d expo wella e don reach to inbox?i hope no bey toasting you dey plan.. Posted: at 20-01-2011 01:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cyndi3 at 20-01-2011 01:37 PM (13 years ago) (f) As usual.... Dem plenty o, just remembered some...
I was with a pal on the beach, he came up and said
"Remember me? Oh, that's right, I've met you only in my dreams".
then was another one who said to a friend of mine:
My love for you is like diarrhea. I just can't hold it in.
but the best was one of my ex, still my friend who said when he saw me for the first time:
If a star fell from the sky every time I thought about you, then tonight the sky would be empty.
Men I tripped!
Hm Bella Let me give u mine: My landlord guy told me apart from collecting last month's rent: You spend so much time in my dreams I should charge rent! Posted: at 20-01-2011 01:37 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mmmmmmmmmmmmm na expo una dey give d guys so
which expo huh? oya talk your own check am 4 ya inbox i know u need d expo wella e don reach to inbox?i hope no bey toasting you dey plan.. hahahahahahahaa toasting ke? Posted: at 20-01-2011 01:39 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sobeit at 20-01-2011 01:41 PM (13 years ago) (m) mmmmmmmmmmmmm na expo una dey give d guys so
which expo huh? oya talk your own check am 4 ya inbox i know u need d expo wella e don reach to inbox?i hope no bey toasting you dey plan.. hahahahahahahaa toasting ke? ehen na! why the inbox then? Posted: at 20-01-2011 01:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 20-01-2011 01:46 PM (13 years ago) (m) As usual.... Dem plenty o, just remembered some...
I was with a pal on the beach, he came up and said
"Remember me? Oh, that's right, I've met you only in my dreams".
then was another one who said to a friend of mine:
My love for you is like diarrhea. I just can't hold it in.
but the best was one of my ex, still my friend who said when he saw me for the first time:
If a star fell from the sky every time I thought about you, then tonight the sky would be empty.
Men I tripped!
so,meaning you have dated more than 5 guys abi? Posted: at 20-01-2011 01:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
reading Posted: at 20-01-2011 02:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |