Sex joke... 18+

Date: 23-02-2011 6:12 pm (14 years ago) | Author: Bode Moses
[1] 2 3
- at 23-02-2011 06:12 PM (14 years ago)
(m)
::Husband and wife arguing over sex. husband says sex is work and wife says sex is pleasure.
Akpan d house help had 2 b invited 4 his view and responded thus,''Oga sex na pleasure o! becos if na work u for don call me make I do am''.!

Posted: at 23-02-2011 06:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac
- Kristiantus at 23-02-2011 06:13 PM (14 years ago)
(m)
bode... why you post this joke again? Angry
Posted: at 23-02-2011 06:13 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- bodeniyi at 23-02-2011 06:23 PM (14 years ago)
(m)
Them don post am before??? I no know.. i swear.. he don tay small wey I visit.. I go receive final treatment for Y-left.. now am certified graduate...
Posted: at 23-02-2011 06:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 23-02-2011 07:23 PM (14 years ago)
(m)
cool but

Posted: at 23-02-2011 07:23 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- bodeniyi at 23-02-2011 07:46 PM (14 years ago)
(m)
you don drink expired zobo.. terry.. this one wey you dey but everything
Posted: at 23-02-2011 07:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 23-02-2011 08:08 PM (14 years ago)
(m)
hehe na made in china zobo na im i drink

Posted: at 23-02-2011 08:08 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 23-02-2011 11:24 PM (14 years ago)
(m)
ok Grin

Posted: at 23-02-2011 11:24 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Abolore05 at 23-02-2011 11:27 PM (14 years ago)
(f)
hehehe Grin china zobo  Grin Grin
Posted: at 23-02-2011 11:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 23-02-2011 11:45 PM (14 years ago)
(m)
Dat means Akpan dey eye Oga food naa Grin Grin Grin

Posted: at 23-02-2011 11:45 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kenolis at 24-02-2011 03:47 AM (14 years ago)
(m)
Quote
hehe na made in china zobo na im i drink

if you wan drink expired zobo just try "OWU"..own so that you go sleep well.
Posted: at 24-02-2011 03:47 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 24-02-2011 09:53 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: bodeniyi on 23-02-2011 06:23 PM
Them don post am before??? I no know.. i swear.. he don tay small wey I visit.. I go receive final treatment for Y-left.. now am certified graduate...
Grin Grin Grin
this one wey i no see your oyinbo babe... abi she don go back? Huh?
Posted: at 24-02-2011 09:53 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- bodeniyi at 24-02-2011 10:09 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 24-02-2011 09:53 AM
Quote from: bodeniyi on 23-02-2011 06:23 PM
Them don post am before??? I no know.. i swear.. he don tay small wey I visit.. I go receive final treatment for Y-left.. now am certified graduate...
Grin Grin Grin
this one wey i no see your oyinbo babe... abi she don go back? Huh?
She don go back to somalia wey she come from...
Posted: at 24-02-2011 10:09 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 24-02-2011 10:12 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: bodeniyi on 24-02-2011 10:09 AM
Quote from: Kristiantus on 24-02-2011 09:53 AM
Quote from: bodeniyi on 23-02-2011 06:23 PM
Them don post am before??? I no know.. i swear.. he don tay small wey I visit.. I go receive final treatment for Y-left.. now am certified graduate...
Grin Grin Grin
this one wey i no see your oyinbo babe... abi she don go back? Huh?
She don go back to somalia wey she come from...
huh? Huh?
which time you learn how to lie? Huh?
that fine girl... soma gini you call am sef... bode, e be like say you never wake up oo.. you sure say no for dream you from post this comment so? Undecided
Posted: at 24-02-2011 10:12 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- bodeniyi at 24-02-2011 10:14 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 24-02-2011 10:12 AM
Quote from: bodeniyi on 24-02-2011 10:09 AM
Quote from: Kristiantus on 24-02-2011 09:53 AM
Quote from: bodeniyi on 23-02-2011 06:23 PM
Them don post am before??? I no know.. i swear.. he don tay small wey I visit.. I go receive final treatment for Y-left.. now am certified graduate...
Grin Grin Grin
this one wey i no see your oyinbo babe... abi she don go back? Huh?
She don go back to somalia wey she come from...
huh? Huh?
which time you learn how to lie? Huh?
that fine girl... soma gini you call am sef... bode, e be like say you never wake up oo.. you sure say no for dream you from post this comment so? Undecided

na slip of eyes.. he be like say he don dey touch me small small again.. na from zimbabwe she come
Posted: at 24-02-2011 10:14 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 24-02-2011 10:16 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: bodeniyi on 24-02-2011 10:14 AM
Quote from: Kristiantus on 24-02-2011 10:12 AM
Quote from: bodeniyi on 24-02-2011 10:09 AM
Quote from: Kristiantus on 24-02-2011 09:53 AM
Quote from: bodeniyi on 23-02-2011 06:23 PM
Them don post am before??? I no know.. i swear.. he don tay small wey I visit.. I go receive final treatment for Y-left.. now am certified graduate...
Grin Grin Grin
this one wey i no see your oyinbo babe... abi she don go back? Huh?
She don go back to somalia wey she come from...
huh? Huh?
which time you learn how to lie? Huh?
that fine girl... soma gini you call am sef... bode, e be like say you never wake up oo.. you sure say no for dream you from post this comment so? Undecided

na slip of eyes.. he be like say he don dey touch me small small again.. na from zimbabwe she come
Angry Angry Angry
dis your situation don dey turn to another tin oo... Angry
you sure say we no go invite doctor wey dey check mad people so?
Posted: at 24-02-2011 10:16 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 24-02-2011 10:17 AM (14 years ago)
(m)
which one be zimbabwe again? Angry
Posted: at 24-02-2011 10:17 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- bodeniyi at 24-02-2011 10:18 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 24-02-2011 10:16 AM
Quote from: bodeniyi on 24-02-2011 10:14 AM
Quote from: Kristiantus on 24-02-2011 10:12 AM
Quote from: bodeniyi on 24-02-2011 10:09 AM
Quote from: Kristiantus on 24-02-2011 09:53 AM
Quote from: bodeniyi on 23-02-2011 06:23 PM
Them don post am before??? I no know.. i swear.. he don tay small wey I visit.. I go receive final treatment for Y-left.. now am certified graduate...
Grin Grin Grin
this one wey i no see your oyinbo babe... abi she don go back? Huh?
She don go back to somalia wey she come from...
huh? Huh?
which time you learn how to lie? Huh?
that fine girl... soma gini you call am sef... bode, e be like say you never wake up oo.. you sure say no for dream you from post this comment so? Undecided

na slip of eyes.. he be like say he don dey touch me small small again.. na from zimbabwe she come
Angry Angry Angry
dis your situation don dey turn to another tin oo... Angry
you sure say we no go invite doctor wey dey check mad people so?

if them go wait when I start... freedom of invitation
Posted: at 24-02-2011 10:18 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 24-02-2011 10:21 AM (14 years ago)
(m)
huh? Huh? bode...
Posted: at 24-02-2011 10:21 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- bodeniyi at 24-02-2011 10:22 AM (14 years ago)
(m)
Dont call my name.. Dont call my name.. Alejandro.. I dey sing lady gaga for you
Posted: at 24-02-2011 10:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 24-02-2011 10:27 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: bodeniyi on 24-02-2011 10:22 AM
Dont call my name.. Dont call my name.. Alejandro.. I dey sing lady gaga for you
Huh? Huh? Huh? Undecided :'( :'( :'( :'( :'(
make una come see bode oooo... :'( :'( :'(
Posted: at 24-02-2011 10:27 AM (14 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3

Featured Discussions