bodeniyi at 24-02-2011 10:27 AM (14 years ago) (m) Dont call my name.. Dont call my name.. Alejandro.. I dey sing lady gaga for you
 :'( :'( :'( :'( :'( make una come see bode oooo... :'( :'( :'( Wetin do am.. abi wetin am do.. or wetin he do... Posted: at 24-02-2011 10:27 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dont call my name.. Dont call my name.. Alejandro.. I dey sing lady gaga for you
 :'( :'( :'( :'( :'( make una come see bode oooo... :'( :'( :'( Wetin do am.. abi wetin am do.. or wetin he do... why you dey talk upside down?... :'( :'( Posted: at 24-02-2011 10:30 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bodeniyi at 24-02-2011 10:31 AM (14 years ago) (m) :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(... why you dey cry?? Posted: at 24-02-2011 10:31 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
bodeniyi at 24-02-2011 10:39 AM (14 years ago) (m) Reply |
gerrrooouuttt jaree... Posted: at 24-02-2011 10:43 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
wetin OK do? Posted: at 24-02-2011 11:22 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bodeniyi at 24-02-2011 12:34 PM (14 years ago) (m) Ok chop him roasted cake Posted: at 24-02-2011 12:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
nne... wetin happen? why you dey shine your eyez like owiwi own? Posted: at 24-02-2011 03:30 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
@kris dear, na dis yoke oo Posted: at 24-02-2011 03:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
miyen at 25-02-2011 12:49 PM (14 years ago) (f) pster, why u dey do like dis, eh? dis kind tin wey u dey do, i no like am,. joke wey sombody don post since na u go dey do wellcome back for am. u no fit write ur own joke? write ur own na, no dey thisf penson own dey right bros. Posted: at 25-02-2011 12:49 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
bodeniyi at 26-02-2011 10:47 AM (14 years ago) (m) newbie.. he be like say that ya legs wey you open inside your picture need some attention.. wait make terry come..he shoud help Posted: at 26-02-2011 10:47 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kinkino at 28-02-2011 07:27 PM (14 years ago) (f) pster, why u dey do like dis, eh? dis kind tin wey u dey do, i no like am,. joke wey sombody don post since na u go dey do wellcome back for am. u no fit write ur own joke? write ur own na, no dey thisf penson own dey right bros.
[/color] copyrit...nija level naa Posted: at 28-02-2011 07:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
add12 at 28-02-2011 07:32 PM (14 years ago) (m) make una leave poster he just came back from Y left. Posted: at 28-02-2011 07:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 28-02-2011 07:44 PM (14 years ago) (m) hmmmm
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 28-02-2011 07:44 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
add12 at 28-02-2011 07:49 PM (14 years ago) (m) hmmmm
terry i lai Posted: at 28-02-2011 07:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
obynobass at 28-02-2011 08:21 PM (14 years ago) (m) hehe na made in china zobo na im i drink
Posted: at 28-02-2011 08:21 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
bodeniyi at 1-03-2011 03:43 AM (14 years ago) (m) you no lie.. but how kirikiri now? Posted: at 1-03-2011 03:43 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@kris dear, na dis yoke oo
 no mind bode.... him no try at-all for this one... Posted: at 1-03-2011 10:05 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |