mallorca at 17-03-2011 02:10 PM (14 years ago) (m) what is hnmmmmmmmmmmmm?
was he trying to say he hasnt ever fallen in love.maybe na stand him dey stand in love then.  hahahaha abeg is too early to laff...d guy na pay as u do... him dey do..no time 4love  ok i don understand.....so him no go marry one day abi?na wa ooooo u tink say na everybody get time for marriage?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 17-03-2011 02:10 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 17-03-2011 02:10 PM (14 years ago) (m) bro u sure say u get heart at all?
.no,na him liver him take dey love.......  hahaha ur in form dis morning
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 17-03-2011 02:10 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
estilizo at 17-03-2011 02:25 PM (14 years ago) (f)
THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST. Posted: at 17-03-2011 02:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 17-03-2011 02:27 PM (14 years ago) (m) u don chase d guy comot here wt ur questions
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 17-03-2011 02:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
estilizo at 17-03-2011 02:32 PM (14 years ago) (f) i no do any thing ooooooo,i am just curious..lol
THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST. Posted: at 17-03-2011 02:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I can,t get heart break,,,,never never , lie, lie.
yu cant be too sure of that bro I,m sure of what i,m saying.....nobody can break my heart.....waiting she chop.. she chop hnmmm,hnmmm i dey come make i go piss oya go piss i dey wait you for here.....women day cry for me everyday....i dont send.. Posted: at 17-03-2011 02:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
estilizo at 17-03-2011 02:58 PM (14 years ago) (f) I can,t get heart break,,,,never never , lie, lie.
yu cant be too sure of that bro I,m sure of what i,m saying.....nobody can break my heart.....waiting she chop.. she chop hnmmm,hnmmm i dey come make i go piss oya go piss i dey wait you for here.....women day cry for me everyday....i dont send.. i dey sowi for them ooooo,abeg love am small bros,no make her cry abeg...lol
THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST. Posted: at 17-03-2011 02:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I can,t get heart break,,,,never never , lie, lie.
yu cant be too sure of that bro I,m sure of what i,m saying.....nobody can break my heart.....waiting she chop.. she chop hnmmm,hnmmm i dey come make i go piss oya go piss i dey wait you for here.....women day cry for me everyday....i dont send.. i dey sowi for them ooooo,abeg love am small bros,no make her cry abeg...lol i go kill them first....aby u want make them kill me? Posted: at 17-03-2011 03:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 17-03-2011 05:01 PM (14 years ago) (m) I can,t get heart break,,,,never never , lie, lie.
yu cant be too sure of that bro I,m sure of what i,m saying.....nobody can break my heart.....waiting she chop.. she chop hnmmm,hnmmm i dey come make i go piss oya go piss i dey wait you for here.....women day cry for me everyday....i dont send.. Hard man
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 17-03-2011 05:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
estilizo at 17-03-2011 06:08 PM (14 years ago) (f) I can,t get heart break,,,,never never , lie, lie.
yu cant be too sure of that bro I,m sure of what i,m saying.....nobody can break my heart.....waiting she chop.. she chop hnmmm,hnmmm i dey come make i go piss oya go piss i dey wait you for here.....women day cry for me everyday....i dont send.. i dey sowi for them ooooo,abeg love am small bros,no make her cry abeg...lol i go kill them first....aby u want make them kill me? bros take am easy ooooo,no let them wound,them no fit kill you now
THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST. Posted: at 17-03-2011 06:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 17-03-2011 06:09 PM (14 years ago) (m) u dey beg am?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 17-03-2011 06:09 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I can,t get heart break,,,,never never , lie, lie.
yu cant be too sure of that bro I,m sure of what i,m saying.....nobody can break my heart.....waiting she chop.. she chop hnmmm,hnmmm i dey come make i go piss oya go piss i dey wait you for here.....women day cry for me everyday....i dont send.. i dey sowi for them ooooo,abeg love am small bros,no make her cry abeg...lol i go kill them first....aby u want make them kill me? bros take am easy ooooo,no let them wound,them no fit kill you now i can,t women are wicked....but if you understand them as i do ,,,guy 4 sure u won,t have any wahala.. Posted: at 18-03-2011 02:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u dey beg am?
Stay there dey wait make women scarter ur heart , u go wond......seek advise from me..i will teach you for free. Posted: at 18-03-2011 02:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tels at 10-06-2012 03:19 AM (12 years ago) (f) between ladies and guys, who stands in a better position to recover quick after a heart break?
its both,becos both invest their time AND money to see each other,so most of the guys,becos guys make plans........its ALWAYS a gender thi >:(ng and whoever says its NOT a gender thing either lying to themselves or in denial OR wont admit........... Posted: at 10-06-2012 03:19 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
It depends on the individual..............
seconded Posted: at 11-06-2012 09:51 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chicco77 at 31-08-2012 05:15 PM (12 years ago) (f) Posted: at 31-08-2012 05:15 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |