nnennababe at 28-03-2011 12:21 AM (14 years ago) (f) all dis morning for wat???haba!!! Posted: at 28-03-2011 12:21 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
OPEEE3338 at 28-03-2011 01:22 AM (14 years ago) (m) no his sweat money  people there in poverty you are buying 7b plus jet bad leader
HORPEYEMI Posted: at 28-03-2011 01:22 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
I BEG UNA WEN THEY COMPLAIN, IF UNA NOY FIT FIGHT FOR OUR FREEDOM. MAKE UNA SHOT UP. SO SO TALK TALK UNA SABI. NOY BE UNA MATE DEY CARRY GUN FOR LIBYA SO? WETIN DEY WRONG IF WE CARRY GUN CHASE THEM COMOT THERE. INSTEAD MAKE UNA TALK HOW WE GO ARRANGE GO COMMOT DEM THERE UNA DEY TALK RUBISH. FEAR FEAR PEOPLE. NA COWARD WE BI. WE LIKE SUFER FOR NIGER NOY BE SMALL. Posted: at 28-03-2011 01:25 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Why three? one is enough for a start. Posted: at 28-03-2011 03:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
simele at 28-03-2011 11:03 AM (14 years ago) (m) OUR MONEY DON SUFFER Posted: at 28-03-2011 11:03 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wasteful spending
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 28-03-2011 11:09 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure24 at 28-03-2011 11:50 AM (14 years ago) (f) our country ba is left in the hand of God. may God hv mercy on us in Nigeria. Posted: at 28-03-2011 11:50 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
HISJOY at 28-03-2011 12:44 PM (14 years ago) (f) na waaaaaaaaah oooooo. Billions of naira just for a jet while d masses are lavishing in poverty. God save naija! Infact we must survive. One day dem go tie den we wil take over. Posted: at 28-03-2011 12:44 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
biolamat at 28-03-2011 01:08 PM (14 years ago) (m) chigracious. u don c ao our money is being spent lavishly on jets while nigerians ar suffering. only GOD cn save of. NIGERIANS SHINE YA EYE!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Posted: at 28-03-2011 01:08 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
afoscafe at 28-03-2011 02:03 PM (14 years ago) (m) nigerians no go ever seize to amaze me............if una dey the position, una go do worse. make una stop dey form self righteous jor. uneasy lies the head that wears the crown. make the man no enjoy him office? mcheeww Posted: at 28-03-2011 02:03 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Reply |
HOPEYHEMMY at 28-03-2011 02:33 PM (14 years ago) (m) Na There Time Den Dey Use My Own Time Go Still Come Posted: at 28-03-2011 02:33 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 28-03-2011 05:52 PM (14 years ago) (m) ok Posted: at 28-03-2011 05:52 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Librabilex at 28-03-2011 05:55 PM (14 years ago) (m) Hmmmm,nija with extravagant spending and average nija citizens are on a poverty levels,na wao Posted: at 28-03-2011 05:55 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ozowalu at 28-03-2011 09:14 PM (14 years ago) (m) Mr president this one them don dey buy u jet make them no gi kill ooo hm..... Posted: at 28-03-2011 09:14 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 29-03-2011 08:35 AM (14 years ago) (m) Reply |
kaat75 at 29-03-2011 11:01 AM (14 years ago) (m) presdo carry go! Posted: at 29-03-2011 11:01 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
pholake at 30-03-2011 02:43 PM (14 years ago) (f) Buying aircrafts when the nation is engulfed in darkness and impoverishment.....in ill-health and in dire need of good educational facilities.....Lord in heaven, help us Posted: at 30-03-2011 02:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 30-03-2011 08:18 PM (14 years ago) (m) wasteful spending and lacks of proper planing Posted: at 30-03-2011 08:18 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |