All of a sudden she disappeared and I was thinking dat she was on d run due to d mayhem in d north. Now she is back with full force and just to let us kno dat she went to study bad omens and she is offloading it instanta
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 29-04-2011 07:52 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 29-04-2011 10:06 AM (14 years ago) cheii yeye Posted: at 29-04-2011 10:06 AM (14 years ago) | | |
Reply |
All of a sudden she disappeared and I was thinking dat she was on d run due to d mayhem in d north. Now she is back with full force and just to let us kno dat she went to study bad omens and she is offloading it instanta
 jossey, o wu gini? Posted: at 29-04-2011 10:09 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ask ram again Posted: at 29-04-2011 10:18 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
solid, shey na obituary message him dey read so... imagine "she is offloading it instanta" abi aboki dem don kill person wey him no?.. ? Posted: at 29-04-2011 10:23 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
hehehehe .... kris u mean this people she read out now will soon meet those aboki? Posted: at 29-04-2011 10:41 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
huh?  which people she red out?... abi wetin you dey talk sef... Posted: at 29-04-2011 10:54 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kris u be okpoloko? .... abi no be u say she go meet those aboki? Posted: at 29-04-2011 11:18 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kessybee at 29-04-2011 12:05 PM (14 years ago) (f) Reply |
kenolis at 29-04-2011 02:33 PM (14 years ago) (m) why the mouth sealed na...oya solli Posted: at 29-04-2011 02:33 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Chipop at 29-04-2011 02:42 PM (14 years ago) (m) na real barack girl u be ohhhh Posted: at 29-04-2011 02:42 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
owu Bekee kam suru
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 29-04-2011 02:49 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 29-04-2011 03:41 PM (14 years ago) (m) This ur bekee carry trojan horse. Posted: at 29-04-2011 03:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bad belle troway troway
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 29-04-2011 04:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 29-04-2011 04:14 PM (14 years ago) (m) Na who? Posted: at 29-04-2011 04:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
This ur bekee carry trojan horse.
na u carry trojan horse come now Abeg come take am back I no need am
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 29-04-2011 04:17 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
why the mouth sealed na...oya solli
kenolis obu gini kwan? .... leave her alone na Posted: at 29-04-2011 04:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 29-04-2011 04:37 PM (14 years ago) (f) hahahahahaha this na real scenario.. leave someone alone oooooooooo
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 29-04-2011 04:37 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
abi oooooooooo
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 29-04-2011 04:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 29-04-2011 04:49 PM (14 years ago) yes ooooooo Posted: at 29-04-2011 04:49 PM (14 years ago) | | |
Reply |