LITTLE AKPOSAA

Date: 04-12-2008 4:21 pm (16 years ago) | Author: Cyntygal
[1] 2
- at 4-12-2008 04:21 PM (16 years ago)
(f)
little Akposaa, at his age of 5 (five years) still dey suck em mama Bosom .

na wa oh neighbors come dey complain say which kind  boy be dis na,

NEIGHBOURS: Madam stop Bosom feeding dis boy now, abi na witch pikin be dis.

MAMA AKPOSAA: una no say na last born, i no fit stop na em go stop by em self.

one day Papa Akposaa come ves, e come say today today i must kill dis boy whether na send them send you come meet me and my wife.

PAPA AKPOSAA: i must kill you today and if ur mama no wan stop u Bosom  i go kill both of una join.

AKPOSAA:         why all of una dey querrl me say make i stop Bosom , even this my papa wey dey here   (pointing at his father) still dey suck Bosom  na me wey still be small boy no go suck.

WETIN SEF UNA CHOP WITCH, sofar my papa still dey suck, me too no go stop lailai.       





Posted: at 4-12-2008 04:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac
- orezo at 4-12-2008 04:37 PM (16 years ago)
(m)
Hehehe... Kenny wetin u go chop for village when make u dey funny like dis 2day na... U try ooh... I don laff sotey i start to imagine aw d papa go feel when d pikin cast im dirty pant for outside warh... Funny indeed... u try...
Posted: at 4-12-2008 04:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennycynth at 4-12-2008 04:46 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: orezo on  4-12-2008 04:37 PM
Hehehe... Kenny wetin u go chop for village when make u dey funny like dis 2day na... U try ooh... I don laff sotey i start to imagine aw d papa go feel when d pikin cast im dirty pant for outside warh... Funny indeed... u try...

ah orezooooh,
e bi like say i don start to dey like you oh, for all dis praise wey you de give me so.
my head don dey big pass ZUMA ROCK
Posted: at 4-12-2008 04:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 4-12-2008 05:24 PM (16 years ago)
(m)
No let am too big ooh... Cuz i no dey like Big Heads...
Posted: at 4-12-2008 05:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dinho4lyf at 4-12-2008 05:28 PM (16 years ago)
(m)
well don my guy
Posted: at 4-12-2008 05:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dinho4lyf at 4-12-2008 05:31 PM (16 years ago)
(m)
sorry, i no know say na chick u be
Posted: at 4-12-2008 05:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- luvlykristie at 4-12-2008 05:38 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: dinho4lyf on  4-12-2008 05:31 PM
sorry, i no know say na chick u be

 Cheesy Grin Cheesy Grin Cheesy wetin u come mean na? she be like guy for your eye?
Posted: at 4-12-2008 05:38 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- corah2 at 4-12-2008 05:51 PM (16 years ago)
(f)
g.........r.................e................a......................t
Posted: at 4-12-2008 05:51 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Toks-E at 4-12-2008 07:34 PM (16 years ago)
(m)
this is one nice, funny and lovely joke............. Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 4-12-2008 07:34 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rezimero at 4-12-2008 08:40 PM (16 years ago)
(m)
why una dey praise am? abi una dey fear her? dis joke sweet? kenny athink you sabi terrorize people well well Grin Grin Grin
Posted: at 4-12-2008 08:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- e4ma at 5-12-2008 12:25 AM (16 years ago)
(f)
9ice one
Posted: at 5-12-2008 12:25 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 5-12-2008 09:33 AM (16 years ago)
(m)
Rezi... But she try na...
Posted: at 5-12-2008 09:33 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 5-12-2008 09:56 AM (16 years ago)
(m)
she no try kaka
Posted: at 5-12-2008 09:56 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 5-12-2008 09:58 AM (16 years ago)
(m)
Why u talk so??? But i like d concept sha... Bcos she compose am herself...
Posted: at 5-12-2008 09:58 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 5-12-2008 11:58 AM (16 years ago)
(m)
to encourage am, she try Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 5-12-2008 11:58 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 6-12-2008 08:26 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on  4-12-2008 08:40 PM
why una dey praise am? abi una dey fear her? dis joke sweet? kenny athink you sabi terrorize people well well Grin Grin Grin

rezi wetin kenny do u na? eehh.. why u no allw am rest...u jst dey drag her thing dey go up up...  Huh? Huh? Huh?
Posted: at 6-12-2008 08:26 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 6-12-2008 04:48 PM (16 years ago)
(m)
e dey jealous now
Posted: at 6-12-2008 04:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 8-12-2008 10:55 AM (16 years ago)
(m)
Onyi... Which of her tin rezi dey drag up and down??? So sumtin dey go up and down and i no know...
Posted: at 8-12-2008 10:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 8-12-2008 11:01 AM (16 years ago)
(m)
yes onyi tell us, which kenny thing i drag go up and down wey me sef no know?
Posted: at 8-12-2008 11:01 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 8-12-2008 11:03 AM (16 years ago)
(m)
Rezi so u no know sef... Mhen dis matter serious ooh...
Posted: at 8-12-2008 11:03 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "How Sandra Duru Hired Me To Damage Natasha’s Reputation" – Journalist Confesses

  2. Fire Guts Truck At Ibadan Mechanic Workshop, No Casualties Reported

  3. Biology Teacher Who Has Been Teaching For 18 Years Cries Foul After Scoring 37 In UTME

  4. 16-Year-Old Maths Wizard, Olamide Aderibigbe Scores 336 Overall In UTME; Scores 98 in Maths

  5. "Afrobeats Is Not Akon's Creation" – Veteran Producer, ID Cabasa Fires Back At Singer's Claims

  6. Lagos Police Foil Cult Meeting, Arrest Three, Recover Firearms in Elemoro

  7. NDLEA Seizes Over 500kg Of Skunk In Bauchi Drug Bust;Two,Isaac Onogure & Ikechukwu Peter Nabbed


THIS WEEK
  1. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  2. “He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video

  3. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  4. Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)

  5. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  6. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo

  7. AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners

  8. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  9. Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy

  10. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night


TOP MEMBERS:

Featured Discussions