teeco at 7-06-2011 01:08 PM (13 years ago) (m) if sharia no dey dia why be say u nvr lash since u enter Qatar baby i no dey Qatar WE r relocating
Posted: at 7-06-2011 01:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 7-06-2011 01:09 PM (13 years ago) (f) Reply |
>: (Why is this forum which helps to diffuse tensions most times abused by misunderstanding elements among us? I have not seen cogent reasons that should occasion someone calling others fools here. Pals, look into this!. Posted: at 7-06-2011 01:09 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
123Sonia at 7-06-2011 01:09 PM (13 years ago) (f) Guy na true you dey yan so, naija girls their evil too much not only that......have you imagine that we have plenty of widows in Nigeria where is their husbands, their wife or wife family don chop am with witch craft........so many men are very stupid they go for the wrong girls because of honeypot wey dey smell....hahaha many Nigerian guys need to wise up.
Guy you no dey see as oyibo dey carry girls honeypot play like say dem no regard am, but for naija here you go spend 1k before you chop and clean mouth...i dey come join you there soon.
And what do u call this? And that was his opinion. Calling him a fool is absolutely wrong... How my own take come concern you, BUSY BODY Posted: at 7-06-2011 01:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
igbonnanna at 7-06-2011 01:09 PM (13 years ago) (m) kb; hw r u? Posted: at 7-06-2011 01:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
if sharia no dey dia why be say u nvr lash since u enter Qatar hmmmm make i Posted: at 7-06-2011 01:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 7-06-2011 01:10 PM (13 years ago) (f) MAKE U TALK D ANTICS AND D HAVOCS MEN DEY DO? OGA GO ON! U suppose no naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa .. no be wetin u do Nkechi for umuahia? LOL. Sophie, u can be really interesting and funny. Abeg, which Nkechi and for Umuahia too, abeg my darling tell me? May sound funny, believe it or not, since over NINE years, I have NOT had any privacy with a black lady, upon say I dey frequent Naija, at least twice yearly. very sadden i can connect yu to ijeoma KB, welcome 2dey. Ijeoma kwa. Abeg ooo, mk Teeco no hear dis one. He don cause bad market for dem hia. TRUE TALK. I don send chain e-mail of dis posting to a lot of guys outside there today. For sure, dey go distribute and advertise it further. TEECO NA REAL GUY hehehhe eze igbo bu no serious at all what re they advertising any Teeco is my biz partner so yu ve no prob at all we will satisfy yu according to ur pocket
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 7-06-2011 01:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
otagermo at 7-06-2011 01:10 PM (13 years ago) (m) Nice one all of u except ONE FOOL,
I like the way u all ignore him.
Talk am now... Who be the fool make this thunder wey dey hover around your room fire you now. easiooo bros Posted: at 7-06-2011 01:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Teeco you try well well. Posted: at 7-06-2011 01:11 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 7-06-2011 01:12 PM (13 years ago) (f) passing to Camerron jare
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-06-2011 01:12 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Nice compilation.... Posted: at 7-06-2011 01:12 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kebella at 7-06-2011 01:12 PM (13 years ago) (f) sweetheart my cool n' you?
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 7-06-2011 01:12 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 7-06-2011 01:13 PM (13 years ago) (f) Nice compilation.... long time dearies
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 7-06-2011 01:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
123Sonia at 7-06-2011 01:13 PM (13 years ago) (f) Nice one all of u except ONE FOOL,
I like the way u all ignore him.
Talk am now... Who be the fool make this thunder wey dey hover around your room fire you now. and upon ya family heads Your Family get heads? NO we get Ass Yeah sure... Shows how small your brain is. I can see how big your brain is full of CANCERIOUS LUMPS, Posted: at 7-06-2011 01:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Thank you bros for your advise it is true these diabolical girls who are jod less seaking for men to ruen their lifes they are always on face book looking for men without doing nothing in their lifes i pray most of these men will not fall a victism to this. I knew a girl who confess to me" that she take care of her self through this face book dating she even confess to me how she play them and how they send her money every month but i told her to look for something else to do in her but she answered me and said how is she going to earn that is goin to be much than the one she recieving through this site please my felolow men we need to grow to over this evil girls nowardays Posted: at 7-06-2011 01:14 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
otagermo at 7-06-2011 01:15 PM (13 years ago) (m) Or relocate to non-English speaking country like Germany, France, etc. where language barrier and the distance nature of the people and the difficult situation there may contribute to discipline u wella wella.
B4 she grasp the language and start to know the people, she don old be that. No joke brothers. Na so I see am here. Germany never get too many of these wahala. I still dey small well well.
WHICH PART OF GERMANY YOU MEAN:::::DIS WAHALA DEY EVERYWHERE:::IT HAS NOTHING TO DO WITH LANGAUGE:::NA YOUR FELLOW NAIJA MAN OR WOMAN GO SHOW YOUR WIFE SAY ::SHE DEY BLIND BEING A NEW COMMER:: MANY MEN HERE IN GERMO DON KOOLO BECAUSE THE GIRL WEY DEM TRAIN RIGHT FROM SECONDRY TO UNIVERSITY;;DEY COM MARRI::NOW THE MAN WEY SUFFER DO ALL THIS THINGS FOR HER DON BECOME HER WORSE ENEMY::MOSTLY::: GHANANIANS = (GHANAIANS); YORUBA AND OTHER NAIJA TRIBES:::SO HAPPY IGBOS ARE SOMEHOW BETTER FOR THIS SICKNESS:::: I MET MY WIFFY HERE IN GERMO AND WE ARE NOW MARRIED FOR 11YRS:::NOTHING DEY HAPPEN:: really! shocked!! Dat mean say d kolo don too much. I know it exists but not as rampant as in the UK, US, CANADA, and most of the English speaking areas. To know where I dey, check my profile. U dey lucky man. Enjoy ur family! ICH WOHNE IN STUTTGART:::::::WISHING YOU THE BEST BROS::::: Posted: at 7-06-2011 01:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Guy na true you dey yan so, naija girls their evil too much not only that......have you imagine that we have plenty of widows in Nigeria where is their husbands, their wife or wife family don chop am with witch craft........so many men are very stupid they go for the wrong girls because of honeypot wey dey smell....hahaha many Nigerian guys need to wise up.
Guy you no dey see as oyibo dey carry girls honeypot play like say dem no regard am, but for naija here you go spend 1k before you chop and clean mouth...i dey come join you there soon.
And what do u call this? And that was his opinion. Calling him a fool is absolutely wrong... How my own take come concern you, BUSY BODY Im concern me wella cos na same topic we dey... if you no like am go to another topic. no dey call person fool just cos he expressed himself.
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 7-06-2011 01:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
olumbareal at 7-06-2011 01:16 PM (13 years ago) (m) passing to Camerron jare
Come back jor, make we go Libya. Posted: at 7-06-2011 01:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Nice one all of u except ONE FOOL,
I like the way u all ignore him.
Talk am now... Who be the fool make this thunder wey dey hover around your room fire you now. and upon ya family heads Your Family get heads? NO we get Ass Yeah sure... Shows how small your brain is. I can see how big your brain is full of CANCERIOUS LUMPS, Not funny. Go and sit down somewhere.
I'M THA MAN IN MY CITY YO!!! Posted: at 7-06-2011 01:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Nice compilation.... long time dearies Ciao Bon jono Yea longtime on NP .. but i always read the updates, everything has changed on NP, it become less interesting all this new NP fresher uses it to practice how they can abuse one another.. but anyway how d family?.. blessedme how are you?... Posted: at 7-06-2011 01:19 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |