court marriage!!! (Page 2)

Date: 25-10-2011 12:50 pm (13 years ago) | Author: BRIGHT CHUKWUDI IFUNANYACHI ES
1 [2]
- mukkay at 27-10-2011 12:18 PM (13 years ago)
(m)
Dis is nt 4 9ja...evry1 wants sumtin big and unforgettable
Posted: at 27-10-2011 12:18 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- tellytubies at 29-10-2011 10:37 AM (13 years ago)
(f)
my dear everybody court marriage is a very good thing, becos if u na marry 2 day i dey talk 2 girls if u girls born  4 d man as least ur baby no go lack becos now adays u fit fit predict on man 4 now man 2 dey fockup. in dis life any body wey won do marriage cort marriage dey gooooooodoooooooo. even don d man go marriede another wife atleast na d cort go recogniuse u as a wife . so him go divide him property into two.   abeg do ammmmmmmmmmmmmmm oooooooooooooooooo
Posted: at 29-10-2011 10:37 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- kebella at 29-10-2011 10:39 AM (13 years ago)
(f)
no court no  marriage

Posted: at 29-10-2011 10:39 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions