Who Go Woo Who?Man Or Woman?

Date: 12-01-2009 11:22 pm (16 years ago) | Author: Sabbath L.
- at 12-01-2009 11:22 PM (16 years ago)
(m)
PIKIN:Papa, I think na  woman suppose to WOO man?

PAPA:Shut up!Na so you think say man slack reach?

Abi na because your mama tell you say na she open mouth talk say she like me, just because she know say me i know fit talk am that time?

PIKIN:But papa,why you no fit talk am?

PAPA:I say shut up.You too dey talk.That time i no well na him make.

PIKIN:Haba papa,you mean say you dey sick for four good years?

PAPA:Kai! No be  sickness wey doctor fit kill.The sickness dey make fear catch person and him heart go dey pound and sweat go dey komot for him body anytime e want to talk to woman.

PIKIN:But daddy,dat one na long story.I know why mama woo you make wuna marry.

PAPA:Ehn!You no dey hear.O k , Why?

PIKIN:Ok, the time wey God make Adam, Adam no fit tell Eve say him like her,he come do wayo give her name say WOO MAN, so dat make she woo am (since e be man).Na the same thing happen with you and mama.Na him make dem call them WOOMEN so dat na dem go woo me and you baba.

PAPA:Good  pikin.You see, i understand that one tey tey dat is why i no first tell your mama say i love am.
Thank you for reminding me,my wise pikin.Your mama no fit laf me again.Na God make am like that.

Posted: at 12-01-2009 11:22 PM (16 years ago) | Newbie
- bethsy at 13-01-2009 01:56 AM (16 years ago)
(f)
this is a very joke
Posted: at 13-01-2009 01:56 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- segxi at 13-01-2009 09:51 AM (16 years ago)
(m)
lol
Posted: at 13-01-2009 09:51 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "How Sandra Duru Hired Me To Damage Natasha’s Reputation" – Journalist Confesses

  2. Biology Teacher Who Has Been Teaching For 18 Years Cries Foul After Scoring 37 In UTME

  3. "Afrobeats Is Not Akon's Creation" – Veteran Producer, ID Cabasa Fires Back At Singer's Claims

  4. 16-Year-Old Maths Wizard, Olamide Aderibigbe Scores 336 Overall In UTME; Scores 98 in Maths

  5. NDLEA Seizes Over 500kg Of Skunk In Bauchi Drug Bust;Two,Isaac Onogure & Ikechukwu Peter Nabbed

  6. Fire Guts Truck At Ibadan Mechanic Workshop, No Casualties Reported

  7. Lagos Police Foil Cult Meeting, Arrest Three, Recover Firearms in Elemoro


THIS WEEK
  1. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  2. “He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video

  3. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  4. Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)

  5. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  6. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo

  7. AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners

  8. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  9. Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy

  10. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night


TOP MEMBERS:

Featured Discussions