Skypon2002 at 24-01-2012 09:06 AM (13 years ago) (m) ok na...let him bring na we go chop am make fufu  u don chop fufu b4?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-01-2012 09:06 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-01-2012 09:07 AM (13 years ago) (m)  u be police? i get plenty enemies oo com catch dem u be number one
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-01-2012 09:07 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-01-2012 09:08 AM (13 years ago) (m) dis one wey u dey shine eyes abeg make u no thief ma shoe oo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-01-2012 09:08 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-01-2012 09:09 AM (13 years ago) (m) i just dey hmmmm
i just dey haaaaa
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-01-2012 09:09 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-01-2012 09:09 AM (13 years ago) (m) i no kiss anything .... i chop akpo
ee hang u for throath?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-01-2012 09:09 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-01-2012 09:10 AM (13 years ago) (m) Alamesia pikin don post again   hw ya dey? missed u alot
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-01-2012 09:10 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-01-2012 09:12 AM (13 years ago) (m) My set no too dey here again sef.. Most of the pals here now are new,.. N dem dey mess up lol
heheheheeeee no be small thing ooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-01-2012 09:12 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-01-2012 09:12 AM (13 years ago) (m) U got to be kidding me
u re messing down
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-01-2012 09:12 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
nice one digitalman Posted: at 24-01-2012 09:54 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
zeigbo at 24-01-2012 10:28 AM (13 years ago) (m) Pau pau
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 24-01-2012 10:28 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-01-2012 11:12 AM (13 years ago) (m) nice one digitalman 
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-01-2012 11:12 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-01-2012 11:13 AM (13 years ago) (m)
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-01-2012 11:13 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-01-2012 11:15 AM (13 years ago) (m) Pau pau  wetin that one mean?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-01-2012 11:15 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-01-2012 11:24 AM (13 years ago) (m) where i keep my blow?
ee dey for ya pocket
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-01-2012 11:24 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-01-2012 12:01 PM (13 years ago) (m) may be u don dash am to somebody go check for hospital weather dem admit person wey encounter blow
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-01-2012 12:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
queenrukky at 24-01-2012 12:16 PM (13 years ago) (f) ok o Posted: at 24-01-2012 12:16 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-01-2012 12:44 PM (13 years ago) (m) ok o 
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-01-2012 12:44 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-01-2012 12:44 PM (13 years ago) (m) den den den den deeeen i will tell ya wife for you
u be amebo. if she hear ram, i go boil u for pot
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-01-2012 12:44 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 24-01-2012 12:56 PM (13 years ago) (m) i go carry that large pot wey dem dey take cook owambe
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-01-2012 12:56 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
queenrukky at 24-01-2012 01:03 PM (13 years ago) (f) den den den den deeeen i will tell ya wife for you
 ....amebo Posted: at 24-01-2012 01:03 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |