chei ---- greedy ibo boy lolthis guy you really hate the igbos! but to be frank does he really look an ibo guy
Posted: at 23-02-2012 07:44 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Beauti4 at 23-02-2012 07:48 PM (13 years ago) (f) You don't even know whether the lady wan marry am for him daughter. If you take a good look at him, you'll see that there is something unique about him. So watch and see. Posted: at 23-02-2012 07:48 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
nawaoo, this na story abi na happening one? I can't believe this guy see this grand mother sexy.. brodas, see make i tell una, naija is dey better than to marry this washed one.. there's no good thing is a fish head oooo.. Posted: at 23-02-2012 07:50 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
for paper matter dat woman is young, u people should come to europe and see people marry women older than this
for where? takam easy my guy may be na you the arange that kind one. eventhough say europe na heaven person no fit marry that kind one Posted: at 23-02-2012 07:59 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sha people get mind Posted: at 23-02-2012 08:01 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Beauti4 at 23-02-2012 08:03 PM (13 years ago) (f) nawaoo, this na story abi na happening one? I can't believe this guy see this grand mother sexy.. brodas, see make i tell una, naija is dey better than to marry this washed one.. there's no good thing is a fish head oooo..
Newbie...welcome Posted: at 23-02-2012 08:03 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Some People can never mind there business. This guy is living his life! take your judging time to better your own life. i can't even figure out why this is on news Posted: at 23-02-2012 08:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Beauti4 at 23-02-2012 08:36 PM (13 years ago) (f) Can you imagination my brother. He lacks so much okporoko in his pancreas. Posted: at 23-02-2012 08:36 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
dodo2 at 23-02-2012 08:44 PM (13 years ago) (m) guy you too much do your thing Posted: at 23-02-2012 08:44 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 23-02-2012 08:44 PM (13 years ago) (m) Make you dey trouble those wey dey trouble you and let me be.
but wetin i do you na? Posted: at 23-02-2012 08:44 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 23-02-2012 08:46 PM (13 years ago) (m)
wetin e look? Posted: at 23-02-2012 08:46 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
dodo2 at 23-02-2012 08:48 PM (13 years ago) (m) my guy you too much, do your thing Posted: at 23-02-2012 08:48 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
gay man remember say naija no de carry lat oh, but i trust you may God protect you Posted: at 23-02-2012 09:29 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
na so brother i love that Posted: at 23-02-2012 09:51 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 23-02-2012 09:55 PM (13 years ago) (m) Reply |
kebella at 23-02-2012 09:56 PM (13 years ago) (f)
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 23-02-2012 09:56 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 23-02-2012 09:56 PM (13 years ago) (m) Reply |
rubbish all bcos ov moni. Posted: at 23-02-2012 10:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
laskywizzy at 23-02-2012 10:44 PM (13 years ago) (m) That one day! The guy dey feel like a mad man in the street. He NO send anybody at all, but the guy lips don black wella. E bi like say nah onye NSHIKPO be that, (WEED) Posted: at 23-02-2012 10:44 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Maraji at 24-02-2012 12:11 AM (13 years ago) (f) omg Posted: at 24-02-2012 12:11 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |