Kennee at 10-02-2009 11:23 PM (16 years ago) (m) Hahahahahahaha... Sorry for am small na... No use Hiss Kill her
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 10-02-2009 11:23 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ceejay58 at 10-02-2009 11:25 PM (16 years ago) (m) Hahahahahahaha... Sorry for am small na... No use Hiss Kill her
abeg her own too much na......... haba Posted: at 10-02-2009 11:25 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
vivian07 at 10-02-2009 11:28 PM (16 years ago) (f) hummmmm pepper body guys. wetin be una own make una BACK OFF. Posted: at 10-02-2009 11:28 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 10-02-2009 11:37 PM (16 years ago) (m) BACK OFF na yur new Slang Abi?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 10-02-2009 11:37 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 10-02-2009 11:39 PM (16 years ago) (f) na for people wey dey go where dem no send dem. D BANJ talk am ooooo, say any body wey try to come b/w us , dem go kick drum no be only bucket. Posted: at 10-02-2009 11:39 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
cjluis at 10-02-2009 11:43 PM (16 years ago) (m) Right room wit wrong ppl.......am out Posted: at 10-02-2009 11:43 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 10-02-2009 11:44 PM (16 years ago) (m) na for people wey dey go where dem no send dem. D BANJ talk am ooooo, say any body wey try to come b/w us , dem go kick drum no be only bucket.
 l can Remember diz Lines Clearly being used for me those days... CHEI!!! Dis Babe na Real Player sha ooo
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 10-02-2009 11:44 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 11-02-2009 12:06 AM (16 years ago) (f) make una make way for dem ooooooooooooooooooooooooooooo. Posted: at 11-02-2009 12:06 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Oceandrive at 11-02-2009 12:37 AM (16 years ago) (f) Brb...
Posted: at 11-02-2009 12:37 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
diplomatik at 11-02-2009 12:38 AM (16 years ago) (f) huh ?
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 11-02-2009 12:38 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ogunfunmi at 11-02-2009 05:17 AM (16 years ago) (f) We dey wait for yu
if you wait till tommorow him no go talk liao Posted: at 11-02-2009 05:17 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
We dey wait for yu
if you wait till tommorow him no go talk liao Posted: at 11-02-2009 08:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 11-02-2009 08:54 PM (16 years ago) (m) Oya talk na
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 11-02-2009 08:54 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Virus has been really disturbing me guys, its making my pc to go off Posted: at 11-02-2009 08:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lonelysnow at 11-02-2009 08:59 PM (16 years ago) (m) there is antivirus Posted: at 11-02-2009 08:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 11-02-2009 09:03 PM (16 years ago) (m) Virus has been really disturbing me guys, its making my pc to go off
 So na dat one yu wan tell us?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 11-02-2009 09:03 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
pals lets share ur virus experience b4 i go continue Posted: at 11-02-2009 09:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lonelysnow at 11-02-2009 09:11 PM (16 years ago) (m) @poster u don contact? pls tell us now ooo Posted: at 11-02-2009 09:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oceandrive at 11-02-2009 09:22 PM (16 years ago) (f) Passing
Posted: at 11-02-2009 09:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Vixenx at 11-02-2009 10:33 PM (16 years ago) (f) What is your experience with VIRUS  Well i purchased this anti-virus product thatt sucked because it keeps blocking me off naijapals saying parental control is on..lol Posted: at 11-02-2009 10:33 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |