hot deliverance (Page 5)

Date: 18-04-2012 3:34 pm (13 years ago) | Author: China Jones
1 2 3 4 [5] 6 7 8
- BournIdentity at 23-04-2012 01:57 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: wakawaka247 on 23-04-2012 01:39 PM
emejuru you funny ooo,
abeg leave that outdated Ape man ,
wey no get job , which kind busy ape go busy if not to
dey jump from one tree to the other dey look for banana ,
but this ape bornIdentity na maggot him they look for even if maggot full him brain.
study him name born identity just like his ancestors APES na same identity
 Grin kikiririri na waka i dey waka dey go.

hahahaha na ur work u just define so, my own na to put u 4 naija incubator con reborn u with tombo mix with kai kai, con identify u with I-gbo.
After u don ze, na im u go com go confession forum teldem everything includin how u b born-again. Then your yeye go comot totally. Grin Grin Grin
Posted: at 23-04-2012 01:57 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wakawaka247 at 23-04-2012 02:01 PM (13 years ago)
(m)
you have nothing in your brain to say Ape man ,
so i will silence you now ,you can continue to fight your self ,
i have got better thing to do than to continue talking to a primitive thing like you ,
silence is the best answer for a fool idiot  Grin kikiririri , i don waka
Posted: at 23-04-2012 02:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 23-04-2012 02:40 PM (13 years ago)
(m)
I don already silent u tey tey. na ur skeleton wey dey talk wakawaka247 vagabond. hahahahahahahahaha 
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 23-04-2012 02:40 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- worlue at 23-04-2012 02:50 PM (13 years ago)
(m)
Jones Lets b realistic, u did not say anything at al.... Plz if you dnt hv wat to say shut ur Grin
Posted: at 23-04-2012 02:50 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- BournIdentity at 23-04-2012 03:11 PM (13 years ago)
(m)
mumu u wan start ur own?
Posted: at 23-04-2012 03:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 23-04-2012 03:32 PM (13 years ago)
hahahaha bornIdentity you funny,
you just loose one fight with wakawaka,
you never rest from that one , now you want
to engage your self with another ? nawaoooo Roll Eyes
Posted: at 23-04-2012 03:32 PM (13 years ago) |
Reply
- at 23-04-2012 03:34 PM (13 years ago)
that guy name na Worlue oooo.
wakawaka na wakawaka this one worlue
and e go be war ooo  Grin
Posted: at 23-04-2012 03:34 PM (13 years ago) |
Reply
- at 23-04-2012 03:52 PM (13 years ago)
tell am
Posted: at 23-04-2012 03:52 PM (13 years ago) |
Reply
- BournIdentity at 23-04-2012 04:12 PM (13 years ago)
(m)
uncle u funny past me o, i no believe say u go fit make me laugh. u no me nw! nothg fit shake me except my BABA wey dey 4 Up. I still dey whether 4 good or na 4 bad.
Posted: at 23-04-2012 04:12 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 23-04-2012 04:16 PM (13 years ago)
(f)
Please! Abeg! Biko! E don do ooooo! As for u emejuru ur own worst pass...

Posted: at 23-04-2012 04:16 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 23-04-2012 04:20 PM (13 years ago)
chummyli , chummyli , chummyli how many times i call you,
commot hand where your hand no reach oooo,
hahahaha you go wound oooo Grin but no play it was fun .
Posted: at 23-04-2012 04:20 PM (13 years ago) |
Reply
- chummyli at 23-04-2012 04:35 PM (13 years ago)
(f)
Yeye boy e go b fun for u cos is not u de receive all dis bombs ni

Posted: at 23-04-2012 04:35 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 23-04-2012 04:39 PM (13 years ago)
yeye girl na you sabi  Grin
Posted: at 23-04-2012 04:39 PM (13 years ago) |
Reply
- chummyli at 23-04-2012 04:59 PM (13 years ago)
(f)
na u n mukah go start una own soon

Posted: at 23-04-2012 04:59 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 23-04-2012 05:06 PM (13 years ago)
(m)
muka form na wish planet dey drop.u come wey u wan come form ben 10. Supernatural dey here o!
Posted: at 23-04-2012 05:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 23-04-2012 05:35 PM (13 years ago)
(f)
hmmmm... I de perceive anoda hmmm

Posted: at 23-04-2012 05:35 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 23-04-2012 05:40 PM (13 years ago)
(m)
9ga govt abeg help me help ur yeye pipo, krate job for dem , i don taya to see yeye for hia.
Posted: at 23-04-2012 05:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 23-04-2012 06:03 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 23-04-2012 06:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 23-04-2012 07:16 PM (13 years ago)
(f)
dy go start wit u

Posted: at 23-04-2012 07:16 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- wakawaka247 at 23-04-2012 07:23 PM (13 years ago)
(m)
na waka i dey waka dey go
Posted: at 23-04-2012 07:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8

Featured Discussions