Treasure2 at 1-05-2012 09:56 AM (13 years ago) (f) hmm well,i think who ever do not wanna work and get paid always hv her failure signature awaiting,since na guys abroad we nor dey see true true babe again,im still thinking,if me self go enter road
Abi you wan enter road go they do hide and seek. Alien for that matter Posted: at 1-05-2012 09:56 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 1-05-2012 09:58 AM (13 years ago) (f) Nigerian girl are not willing to work on their own so they turn to believe that dating guys who are loaded can ease their troubles and at the same time put them in the same line with their counterparts in the other countries How many of they can afford their flight back home. Na wetin make dem loaded. Posted: at 1-05-2012 09:58 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ryan16 at 1-05-2012 10:10 AM (13 years ago) (m) treasure look,whn i show,haba i go place some pic whn i take with some pakistan and those nige ppl,abroad na abroad na Posted: at 1-05-2012 10:10 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ryan16 at 1-05-2012 10:14 AM (13 years ago) (m) but i think abroad or not,our girls love material stuff too much,that some want to go extral miles just to get wht others are using,most of our girls have really push guys to where they shouldnt go jst to meet up with there demand yet.they will nver be enough.hmm Posted: at 1-05-2012 10:14 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Say it again.. jare.
no., I don change my mind............na all naija gals.......even d ones wey marry b4 dey leave dia marriage come dey pursue abroad guys
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-05-2012 10:16 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ryan16 at 1-05-2012 10:24 AM (13 years ago) (m) u see dats wht im talking about,them no wan use ear hear say d guy na from abroad.haba,make una stil dey give us some chance. Posted: at 1-05-2012 10:24 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Treasure2 at 1-05-2012 10:25 AM (13 years ago) (f) treasure look,whn i show,haba i go place some pic whn i take with some pakistan and those nige ppl,abroad na abroad na
Na only foto go talk am now. Posted: at 1-05-2012 10:25 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 1-05-2012 10:27 AM (13 years ago) (f) no., I don change my mind............na all naija gals.......even d ones wey marry b4 dey leave dia marriage come dey pursue abroad guys  Ibiakwa na ututu. Posted: at 1-05-2012 10:27 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ryan16 at 1-05-2012 10:30 AM (13 years ago) (m) u say wetin,treasure talk am again make i understand Posted: at 1-05-2012 10:30 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Treasure2 at 1-05-2012 10:31 AM (13 years ago) (f) but i think abroad or not,our girls love material stuff too much,that some want to go extral miles just to get wht others are using,most of our girls have really push guys to where they shouldnt go jst to meet up with there demand yet.they will nver be enough.hmm
Any man that is been push to meet up a woman demand is silly upstair and i call such men, stupid bc a woman should not make you do what you are not suspose to do. Men should be very careful not have anything to do with women who places their demand on them. Posted: at 1-05-2012 10:31 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 1-05-2012 10:32 AM (13 years ago) (f) u say wetin,treasure talk am again make i understand
Ibiakwa na ututu...... means................He has come again this morning. Posted: at 1-05-2012 10:32 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 1-05-2012 10:33 AM (13 years ago) (f) u see dats wht im talking about,them no wan use ear hear say d guy na from abroad.haba,make una stil dey give us some chance.
make me understand what you mean here. Posted: at 1-05-2012 10:33 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Ibiakwa na ututu.
ututu kwa....I think say 12 don nack sef..,anywayz dont mind me..........but seriously is a personal choice.., not all gals........4rm my experience
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-05-2012 11:18 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ryan16 at 1-05-2012 01:04 PM (13 years ago) (m) treasure,look this you are talking abt is jst online speach blc you and i knw wht im talking abt,if a lady ask her man for some thing,and the guy said i dnt hv it now,say the truth,the girl dey fran face abi dey co operate,wht i msaying now is that even if the guy share the one available with the girl,she`s nver enough.nt to talk of say d guy no get am at all,treasure leave dat thing. Posted: at 1-05-2012 01:04 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ryan16 at 1-05-2012 01:06 PM (13 years ago) (m) not that the guy feel good by going extral mile to get wht d girl want,but some thing has to be done so that the girl will not have reason to move out.abi dnt u get wht im talking abt? Posted: at 1-05-2012 01:06 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
jasonbod at 1-05-2012 02:43 PM (13 years ago) (m) I think it can happen both ways. I like Nigerian girls in Nigeria. Posted: at 1-05-2012 02:43 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
u say wetin,treasure talk am again make i understand
she mean say u don come again...........but wetin u come wit we no knw
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-05-2012 03:57 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
valiente at 1-05-2012 04:56 PM (13 years ago) (m)  wo no like better thinq Posted: at 1-05-2012 04:56 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dem go come back and start from scratch except dem dey yahoo. We don go there too nothing na foto trick. home na home, I make am here Posted: at 2-05-2012 09:06 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
BCOS OF MONEY,,, Posted: at 12-06-2013 06:24 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |