Posted: at | |
| |||||
Quote from: mizcollins1 on 4-05-2012 03:33 PM lol my sister no need to fear......ntin do you ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Ths is hard especially if the other partner finds it gross but for me, i do like to try threesome but only if its a female 3rd party!! Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: dhowafe on 4-05-2012 03:47 PM I jst dey think am say u wen be woman wen wan come spice things up for ur hubby, the gurl wen u invite come, come wine her waist pass u, cos u knw say e get some gurls wen if them wine am, wahala dey, cos na their talent, cos them go come use their wall hook the thing inside, ur hubby head turn 360dg.. or u man invite fellow man come and maybe oo, watin u carry inbtwn ur legs no reach the guy own, and d guy sabi use am well, u come see ur wife dey vibrate the way wen she never vibrate 4 u b4 since u knw her... hmmm!! watin go happen after the show?? wahala dey ooo.. I jst dey think am ooo, ehhenn!! Thank you very much for this peace. Pls open her eyes well well bc na she wan bring problem come give her self for house by SPICING UP wetin God don spice finish.
| |||||
Quote from: Treasure2 on 4-05-2012 03:58 PM Thank you very much for this peace. Pls open her eyes well well bc na she wan bring problem come give her self for house by SPICING UP wetin God don spice finish. My dear, there are somethings that our brains should not even think of, all this our people once they travel to other parts of the world, them go wan dey bring useless fantasies wen no get head.. Them no fit learn the good things like technology frm there oo, no so so the bad things them dey learn.. nor be only invite 3rd party, u 4 invite 20th party.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dhowafe on 4-05-2012 04:11 PM My dear, there are somethings that our brains should not even think of, all this our people once they travel to other parts of the world, them go wan dey bring useless fantasies wen no get head.. Them no fit learn the good things like technology frm there oo, no so so the bad things them dey learn.. nor be only invite 3rd party, u 4 invite 20th party.... This talk tire me true......... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
INVITE! ok na go buy market for ya sef, i jst de read do go ........ Reply
| |||||
Quote from: Treasure2 on 4-05-2012 03:58 PM Thank you very much for this peace. Pls open her eyes well well bc na she wan bring problem come give her self for house by SPICING UP wetin God don spice finish. lol my sister i jus question i put for people to answer ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mizcollins1 on 4-05-2012 08:29 AM scotch bonet and vindeloo spicy ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
Quote from: Treasure2 on 4-05-2012 01:27 PM Na thyme and know cube ooo, how person wan talk this kind ye ye talk make i invite 3rd leg, ![]() ![]() You wan invite 3rd leg ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
Quote from: mizcollins1 on 4-05-2012 04:44 PM lol my sister i jus question i put for people to answer Ok oooo..make e just be question. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Treasure2 on 4-05-2012 04:54 PM Ok oooo..make e just be question. aha nowooo if no jus question,weti i go tk be na
| |||||
I like to keep it traditonal Reply![]()
| |||||
Quote from: mizcollins1 on 4-05-2012 05:05 PM aha nowooo if no jus question,weti i go tk be na Am interested in this your topic and i will read the comments till the end. Make i see how this 3rd party dey work.
| |||||
Quote from: Treasure2 on 4-05-2012 05:11 PM Am interested in this your topic and i will read the comments till the end. Make i see how this 3rd party dey work. Married men have threesomes with crazy young girls when his wife does not accept his proposal. The chances of inviting a third party would depend if both couples agree to it. Otherwise, someone will be going to to seek for it. The idea of inviting a third party is a western thing and they are very comfortable with it which I find weird.
| |||||
Quote from: Treasure2 on 4-05-2012 05:11 PM Am interested in this your topic and i will read the comments till the end. Make i see how this 3rd party dey work. thats the main reason why i put it up babe..i will tell you a story,when i was in collage a guy i was dating then asked me if i would do that and i refused,i put the same question to my now hubby and he nearly chocked on me ![]()
| |||||
Quote from: dirtykid on 4-05-2012 04:48 PM You wan invite 3rd leg ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mizcollins1 on 4-05-2012 05:32 PM thats the main reason why i put it up babe..i will tell you a story,when i was in collage a guy i was dating then asked me if i would do that and i refused,i put the same question to my now hubby and he nearly chocked on me If you ask some men this question, they will show you the exit immediately and that will be the end of whatever....![]() .........and who is this other half's.....Ogirl..you will really explain your self on this topic for me.
| |||||
Quote from: Annizzle on 4-05-2012 05:25 PM Married men have threesomes with crazy young girls when his wife does not accept his proposal. The chances of inviting a third party would depend if both couples agree to it. Otherwise, someone will be going to to seek for it. The idea of inviting a third party is a western thing and they are very comfortable with it which I find weird. This western has kill us ooo......all their stupidity is turn into fashion in this part of the world...
| |||||
Quote from: dirtykid on 3-05-2012 10:11 PM What kinda spicy ?? Curry or red pepper spicy tomatoes spicy ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
|
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
FCT Minister, Nyesom Wike Storms Venue of PDP Meeting With Governors Present
Masquerade Crushed to Death by Commercial Tricycle in Awka, Anambra
BREAKING: Dangote Refinery Slashes Petrol Gantry Price To N825 Per Litre
“Why Are We Still Alive?” - Actress, Mary Njoku Poses Important Question
"Peter Obi Not Real Opposition" – Sowore Criticizes Labour Party
Actress, Ini Edo Celebrates Mother's Day With Touching Tribute To Her Daughter
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo