Posted: at | |
| |||||
HAHAHAHAH; THE WOMAN FEAR POVERTY;;I NO BLAME AM;; INDIA POVERTY PASS THE ONE OF A PERSON WEY HIN MONEY RITUAL BACKFIRE;;;; BUT SHE CAN AS WELL USE CONRACEPTIVE;; INSTEAD OF THE RUBBER SHOWS NOW;;; Reply
| |||||
Quote from: ikwo1 on 9-05-2012 12:43 AM haaahaaaaa,u know naaa cos if u no de homely,i go divorce uoooo. U no get money, na my money u want just like dis man the woman wants to divorce so. Go ur way wen u make good money u fit come back. gbam
| |||||
dem no go born b4, abi no b watin go bring children come dis world b dat thing. dat judge is a suspect Reply
| |||||
Quote from: watnico on 8-05-2012 02:21 PM na them sabe ooooo she no get sense.... na asewo se wan dey do
| |||||
u sure said the woman no be winchy dey worry am Reply![]() ![]()
| |||||
im sure say dem dey follow am frm in village Reply
| |||||
fire down Reply
| |||||
wahala dey Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
whatever! dat is dere business not mine Reply
| |||||
Quote from: whitedove255 on 9-05-2012 01:01 PM whatever! dat is dere business not mine u re right babby na der problem b dat
| |||||
WHAT NONSENSE, Is she his wife, girlfriend or prostitute? na b small thing Reply
| |||||
Another moron poster don post again , but mumu poster na by force to post story? Replycome if you no get better thing to post just hang your hand in your stinking ass . you just come dey wast space here , the woman wan divorce , see me see story.
| |||||
Na dem palava, make I pass jare.... ReplyWho Jah Blessed, No Man Cursed......
| |||||
pass let me think Reply
| |||||
A man placed a king-sized pix of his wife on his office wall. One day d wife came on a visit & saw d Pix, she was so moved to tears that she openly said "My husband, so you love me this much as to post the Picture of mine on your office wall"...The husband replied "I posted it because, I've a terrible Boss, whenever, I look at d picture, it gives me the encouragement that if I can bear your evil, my boss excesses is a small thing"... Reply
| |||||
Quote from: sportyzander on 8-05-2012 03:06 PM give him the something. abi no be your husband thank u my broda she dey carze she not get common sense at all. she dey do as if he be her boyfriend.
| |||||
Quote from: Idbabe on 9-05-2012 09:37 AM U no get money, na my money u want just like dis man the woman wants to divorce so. Go ur way wen u make good money u fit come back. gbam so,na money u want from me abi?
| |||||
am not sure dis news is real bcs indian women they love skin to skin most times/..na dem husband dey run slf.postr go slep Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)