Posted: at | |
| |||||
sexy Reply
| |||||
Dirty We get the shakara woman , Shakara oloje ni ,Wait make I commot my dress na Shakara , Omotola if no be this naija fake movie na who know you before you too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: faitty on 26-07-2012 10:59 AM she's really beatiful She's married - thou shall not covet thy neighbour's wife
| |||||
all dis idiots jobless small small boyz wen dey 4 hia i beg una mama dey call una 4 house oo, make una go do some home cleaning ..i know some of dem name ....TOMYONBORN BIG FOOL small boy go house go help ur sisters 4 Kitchen AllahIsGr8Alays u too small to dey dis forum go house go help ur sisters 4 Kitchen... Ceaser7 make u sef go back house go do some cleaning wit ur sisters jennyosa dis one sef come join dem computer miss ROAD go enter ur hand fool ......emnoeasy go sleep 4 house,if dis one get family sef na only god know ..........Naija una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this una comment. Reply
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: aso4life1 on 26-07-2012 12:11 PM Omotola you fine no be small oo, you no want old? abi you don go Japan to learn the secret? Anyway, why you no tell your friend to invite my music band to play at her Birthday bash? yeye boy, our Band members are? Finland Guy--- Drum set Ajanni--------- Kakaaki Dedonmicky-- Trumpet d*1*c;kman-------saxophone b00bies-------Konga Idbabe--------Violin 50scent-------Rap(English) Papadip------ Rap (Yoruba) Allahisgr8----Rap (Hausa) Nonsovin---- Rap (Igbo) Bendelarmedrobber--- Rap (Pidgin or waffy) Ziozion------ Keyboard Dlimelite---- Back-up singer Solidstonez--Back-up singer richi192------Back-up singer Ifemylove----Back-up singer Betchy------- Dancer Open reality-Dancer Verah--------Dancer Aishatua-----Dancer Franel ------Stage manager Aso4life1----- Account manager and led singer We are still looking for more people to join this band, it comprises of both my partial friends,good friends and my antagonists...membership is free. This one is not about Illuminati ooo, its just a band to promote peace in Nigeria, as a matter of fact, one of our projects is to visit BOKO HARAM'S HEADQUARTERS in order to preach peace to them. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
you don try§§§§§ una dey vex!my bb pin don lost for hia as i wan comment for dis post! Replythey can say whatever, i'ma do whatever,no pain is forever,yup you know this!
| |||||
NEXT Reply
| |||||
when u go old? omo sexy Replyone dayyyyyyyyyyyyyy ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
mama sexy Reply
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo