Posted: at | |
| |||||
Quote from: aso4life1 on 8-08-2012 04:32 AM See this woman ooo, she no even fine sef and she come go dey blow her husband's best friend. I fear women ooooo, I carry yansh carry give una. What have you got to say about men who sleeps with anything in skirts huh? You guys think it is the men's world, they can bloody hell do whatever they like abi? Do not generalize the issue abeg.
| |||||
ok ReplyThey closed the door but that ain't stop me from coming in ![]()
| |||||
what a shame to both the woman and the so-called best friend. i beg let someone do such to the best friend's wife, in his presence, so that he too can feel d pains of traitorship. Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: nonsovin on 8-08-2012 01:50 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: nonsovin on 8-08-2012 02:07 AM I DONT KNOW WHY SOME WOMEN LIKE TO TESTE EVERYTHING. WHY MOST YOU ALLOW YOUR HUSBAND'S BESTFRIEND TO EAT THE SAME FRUIT WITH YOUR HUSBAND? ? ? U WAN TEST D WHOLE D I C K EEEEKW?? MTCHEEEEEW ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: Senegal on 8-08-2012 02:21 AM Women no dey ask question again i don tire 4 dem ooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: Kenwisdom on 8-08-2012 02:27 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: jessymic on 8-08-2012 09:45 AM oriri na nkwobi hahahaha una no go kill person 4 dis site one day ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: Omebe on 8-08-2012 04:29 PM Me no go gree until i taste em wife too or else? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: Idbabe on 8-08-2012 01:48 PM Na blood, he disvirgined her ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: mkpume22 on 9-08-2012 02:21 AM Some women are full of infidelity today even in her matrimonial home. that is some women for you ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
THAT WAS ABSOLUTELY SHUCKING, OMG, TO ME I DON'T THINK THAT I CAN FORGIVE THEM, ESPECIALLY THE ONE THAT CALLED HER SELF A WIFE. Reply
| |||||
d woman is a dog becus dog dont know who is who, yeye ashawo woman. Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
THIS IS TERRIBLE Reply
| |||||
VERY FUNNY, NO WOMAN IS RESPONDING TO THIS THREAD BECAUSE THEY ARE ALL VICTIMS.. Well my husband man please dont cause any harm to both of them . The lord almighty has vindicated you. and any funny or ugly beheavor you do may lead to murder. Allow your boy friend to marry her ,let her enjoy her self very well. You never know that she wasnt you wife till now you see things by your self. Let her go and bless them with their marraige. ReplyGod will surely give you your wife .. As for us never allow your the so called friends , pastors, and doctors to visit your house without your presence otherwise if not your wife it could be your daughter or your house maid.. CHEERS
| |||||
make una no blem the woman shai may be the husband no dey giv am well some women dey way their husband no dey touch them at all, i know about one woman way she dey love her husband but d man no dey send her at,i blem d woman she no try shai Reply
| |||||
make una no blem the woman shai may be the husband no dey giv am well some women dey way their husband no dey touch them at all, i know about one woman way she dey love her husband but d man no dey send her at,i blem d woman she no try shai Reply
| |||||
make una no blem the woman shai may be the husband no dey giv am well some women dey way their husband no dey touch them at all, i know about one woman way she dey love her husband but d man no dey send her at,i blem d woman she no try shai Reply
| |||||
Quote from: akpodoma on 9-08-2012 11:47 AM make una no blem the woman shai may be the husband no dey giv am well some women dey way their husband no dey touch them at all, i know about one woman way she dey love her husband but d man no dey send her at,i blem d woman she no try shai wahala dey oo if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)