Guys dis is †ђξ best way n logic to toast a girl nw.»Follow me My love for U̶̲̥̅ cant be reduced back to 65 naira My love for U̶̲̥̅ strong pass iweala n gudluck I no fit comot subsidy from Ɣ☺ΰЯ love I go do public announcement two times in two weeks to tell †ђξ world dat I love U̶̲̥̅ I fit dey do meetings wit Ɣ☺ΰЯ toasters but my love na irreversible If nlc strike I go still send card to U̶̲̥̅ World bank self no say I dey kampe I go stop any cabal wey won stop me No ojota protest fit disturb my love for U̶̲̥̅ I fit marry U̶̲̥̅ during subsidy n strike but na only boko haram fit seperate us.
Pls don't tkazzz me. Go hug transformer. 360 degrees
Posted: at 10-08-2012 01:42 PM (12 years ago) | Upcoming
francischi at 10-08-2012 07:48 PM (12 years ago) (m)
how many times
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 10-08-2012 07:48 PM (12 years ago) | Hero
ExpertTbright at 11-08-2012 11:43 AM (12 years ago) (m)
Quote from: tkazzz on 10-08-2012 01:42 PM
Guys dis is †ђξ best way n logic to toast a girl nw.»Follow me My love for U̶̲̥̅ cant be reduced back to 65 naira My love for U̶̲̥̅ strong pass iweala n gudluck I no fit comot subsidy from Ɣ☺ΰЯ love I go do public announcement two times in two weeks to tell †ђξ world dat I love U̶̲̥̅ I fit dey do meetings wit Ɣ☺ΰЯ toasters but my love na irreversible If nlc strike I go still send card to U̶̲̥̅ World bank self no say I dey kampe I go stop any cabal wey won stop me No ojota protest fit disturb my love for U̶̲̥̅ I fit marry U̶̲̥̅ during subsidy n strike but na only boko haram fit seperate us.
poster i 4 u no be ordinary eye be this
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 11-08-2012 11:43 AM (12 years ago) | Hero