Posted: at | |
| |||||
![]()
| |||||
Wise choice go ahead and have yr baby. u dnt need him God used him to bless u , SPERM DONOR Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Na today Reply
| |||||
ABEGGGIIII! :(What did she expect going out with a father of three children Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: xband on 9-10-2012 07:08 PM What that guy do to her is not fair. He do not marry her but love to impregnate her. I pray he change his mind and accept his father hood. Bisi don't worry, one day he might change his mind or the right guy might come even better than him in all aspect. ![]() [color=maroon]WHICH PLANET DO YOU COME FROM?? PLANET ADULTERY OR PLANET INFIDELITY? ![]() ![]()
| |||||
silly silly DNA IS THE ANS Mr. DINO OR DUMB Reply
| |||||
Quote from: steveoneal on 9-10-2012 08:12 PM sooorryyyyy ooo na wetin you sabi chop purge you,, enjoy am,, na God dey help crazewoman rear and raise hin pickin,,,God go help you raise your pickin,,, if film no gree you do,,, go sitdown for canada,, afterallll people wey fit buy you up,, dey there dey hustle,, na Government money wey u want chop purge you,,,,love koor evol ni ,, u need help, una no go put your fingers where your hand dey, God go bless u . Foolishness and Eye Ants (Ojukokoro) Actresses and Actors Without Without condering of Good Legacy Behiend .
| |||||
Quote from: otagermo on 9-10-2012 08:31 PM so tell me madam...who loose now? Ofcos she know the loser now! Gold diggers . them plenty for that Naughty Wood of a things. Never dey learn.
| |||||
Quote from: torrejon_men on 9-10-2012 08:38 PM because u needed a help u went and open ur borhole for to swim and now u are turning to God for help because he failed u,so u no say God dey help and u went to man 4 help as him don fail u now u remember say God dey madam ur pikin na bastard ,but i pray 4 that pikin make God help am as he help david wey dey bible,but as 4 u if u no turn to God 4 forgiveness now and repent another man go come give u bele 3 pikin three papa She knew well that her friend dey go out with that hopeless and ritualist man b4 spreading her legs open ooo . Now wey breeze don blow open her fowl yansh . dey call God . forget say God does help those who help them self.
| |||||
SINGLE MEN DEY PLENTY FOR USA AND CANADA WEY DEM DEY TRAVEL GO JAARE , BUT THEY DONT DAMAGE THEIR IMAGE WEL WEL. .WITH THE DEVILISH MIND OF THEIRS . NO ONE FIT MARRY DEM BCS FRIENDS AND FRIENDS DON GBWENCH THEM IN TURNS TIRE . Reply
| |||||
GOLD-DIGGER WHY SHOULD AN OLD DOG WANT TO BE TAUGHT NEW TRICKS? Reply![]()
| |||||
Did he just say african magic?....lolz Reply
| |||||
Quote from: torrejon_men on 9-10-2012 08:38 PM because u needed a help u went and open ur borhole And with a married man for that matter which of the Lords is your strenght? fornication and adultery for to swim and now u are turning to God for help because he failed u,so u no say God dey help and u went to man 4 help as him don fail u now u remember say God dey madam ur pikin na bastard ,but i pray 4 that pikin make God help am as he help david wey dey bible,but as 4 u if u no turn to God 4 forgiveness now and repent another man go come give u bele 3 pikin three papa
| |||||
sweet thing wey they do for secrete don they bring trouble now Reply
| |||||
Immediately she hear say na national assembly law maker.....she run common her panty and open leg.........now see where trouble landed her Reply
| |||||
I think we are not saying something ,what is she doing with somebody husband?Its NEMESIS she want evil 4 the Mans real wife but God returned it to her,perhaps that woman is prayerful.God has returned her husband to her.well look 4 ur husband somewhere.dont destroy somebody mariage and hapiness.Well i congratulate the mans house wife,i blv God fought 4 her.Then you yeye former law maker,be warned so that you dont go down tru where you came forth if u re actually responsible.Lastly,what is the problem facing many actress,they always like to hook up wt rich maried ppu,many of them.......i dont know what they are teaching ppu.Look 4 ur husband prayerfully and wt humility,God will surely lead you all to the right man.....i am adressing the actresses dont always look 4 rich or stars like urself,u can make somebody else becomes star and live happily.......... Reply
| |||||
it happens Reply
| |||||
No be small thing O! She wan use pregnancy tie the guy, a married man for that matter. Na her thing sweet like that wey the man go leave him family for her? Many ladies can deceive themselves sha. How can someone like this so called actress that can't construct a simple sentence in English think she can get married to a man of Dino's calibre? Your Juju has failed. This same lady was pregnant for KWAM 1 at one time but when she see threat, fear make am comot the bele fast. You can't trap him, shame on you, go and look for your own husband . You may be lucky to find people like AIT owner who won't mind you being his 4th wife. The guy don chop you and he don move on. Wake up! Reply
|
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
FCT Minister, Nyesom Wike Storms Venue of PDP Meeting With Governors Present
Masquerade Crushed to Death by Commercial Tricycle in Awka, Anambra
“Why Are We Still Alive?” - Actress, Mary Njoku Poses Important Question
BREAKING: Dangote Refinery Slashes Petrol Gantry Price To N825 Per Litre
Actress, Ini Edo Celebrates Mother's Day With Touching Tribute To Her Daughter
"Peter Obi Not Real Opposition" – Sowore Criticizes Labour Party
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo