this is stupid,this guyz ain't seen notin yet.you can't do this shit in the US.it will get to a time where them musicians will b dissing each oda and them madaphyuking homos ain't gonna do nothing abt it. Posted: at 27-04-2009 07:25 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Flexzie at 27-04-2009 08:07 PM (16 years ago) (f) Na waaaaaaaaaaaaa o! Y dem no go fit ban dem tupac and dem rkelly songz? Time don reach wey we go wake up jo! Posted: at 27-04-2009 08:07 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
silsother at 28-04-2009 07:28 AM (16 years ago) (m) naija na now dey wake up from their slumber,well those songs are every where in d mkt both pirated n non pirated it will never work no b naija we dey so. Posted: at 28-04-2009 07:28 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
deen02 at 28-04-2009 08:39 AM (16 years ago) (m) who are the NBC ? are they not people like us? ,den de ban music again wey be say enough pple don listen to d songs tire may be den be dey sleep sef............... if musicians sing bout wetin dey happen 4 naija den must ban dat artiste and his music and those NBC people if they are organising any ceremony na dis same musician den go call ooooooo na so den go dey shake their heads like............. Posted: at 28-04-2009 08:39 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
sandybaby5 at 28-04-2009 12:20 PM (16 years ago) (m) wetin dey happen for naija Posted: at 28-04-2009 12:20 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
dlawbaba at 28-04-2009 12:40 PM (16 years ago) (m) DIS 9JA SELF NA ONLY GOD FIT HELP US.......SHEY NA BANNIN AND BANNIN B D NEXT TIN? LEAVE DEM MAKE DEM SING WETIN DEM LIKE ABI NA UR MOUF DEM DEY TAKE SING AM ....IF NBC NO LIKE AM MAK DEM GO BLOCK DEM EARS Posted: at 28-04-2009 12:40 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
wateva is wrong wit dose songs?its a pity dey woke up late 4rm deir daft slumber.but,dose songs r tyt !!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Posted: at 28-04-2009 12:52 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
2face Idibia and Dbanj sing stupid music anyways.. sorry to say but damn everything about Dbanj is just kokolet and dikolet..!!! is that what is always in his mind? woman woman woman!! and 2face has joined the kokolet/dikolet group kmt Posted: at 28-04-2009 01:56 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
tesqueen at 28-04-2009 02:39 PM (16 years ago) (f) Why re dey ban my man dbanj music?Make dem ban dat polygamist tuface even frm singing.Well,its too late cos d populace has been enjoying those music over 8months.They didnt wakeup early Dbanj is your man becos of all the robish he is always saying about koko and what not is it only 2face that is banned and is u girls that are following him up and down if u self see him do Posted: at 28-04-2009 02:39 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Riks at 28-04-2009 03:11 PM (16 years ago) (m) wat the phyuk is wrong wiv u guys u just keep talkin nonsense these guys hv made their money already and u punks are here insultin ursefs men dudes luck up A*#Ss............................ Posted: at 28-04-2009 03:11 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
heyithayor at 28-04-2009 03:50 PM (16 years ago) (f) how early they are! after d pollution d songs av caused. plsssssss wake up Posted: at 28-04-2009 03:50 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
na so dem go dey? NA HOW KOKOLET WAN MAKE AM. Posted: at 28-04-2009 04:03 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
sandybaby5 at 28-04-2009 06:14 PM (16 years ago) (m)  wetin dey happen for naija  Posted: at 28-04-2009 06:14 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
coocooroocoo!!! day don break. when these people cd don crack i don buy some back sef. may b na their house own dem ban. we been no understand. Posted: at 28-04-2009 06:19 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
McBona at 29-04-2009 12:51 AM (16 years ago) (m) All Imma gonna say is 'We r Citizens of one Gr8 Nation "Nigeria" & needs all it takes to sanitise Our Country & do keep it on' As for 'Kelly Handsome's (Maga Don Pay)'  such track! If I were one of em top Administrators in Nigeria. . . definitely, Imma gonna place a ban on that. But, as for 2Face & Co  . . . I dont really see nothing bad in theirs... just entertainment. Posted: at 29-04-2009 12:51 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tuinone at 29-04-2009 09:26 AM (16 years ago) (m) Hey Why now where have they been when we where dancing to them? Please lets talk about better things we know how to be sycophants there are shey na wetin 9ja need be that or things that would affect us positively. Posted: at 29-04-2009 09:26 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
erosennin at 29-04-2009 11:41 AM (16 years ago) (m) Everyone has got a right to listen to what they wish to...even if its trash, personally i feel its just music politics, Naija's d world's No.1 Joke Factory Why did it take them forever to ban em, airwaves my left leg. Posted: at 29-04-2009 11:41 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
ema20043 at 29-04-2009 12:04 PM (16 years ago) (m) Na wa oo na NBC vs artist turn e con reach..... all those leaders waiting we the youth go do them? if then drink blood finish then go use red eye enter office they look for waiting to spore. Posted: at 29-04-2009 12:04 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
kingzsmile at 29-04-2009 12:08 PM (16 years ago) (m) na this one yoruba people dey call O GAA GAN... wetin! let those fools leave the music industry alone, it's growing and it's growing fast. it's big money and a solid business ground for investors. now you need to understand that when people invest money they expects returns with interest. P'didy said " music is suppose to make money" phyuk all those moral rubbish. if anybody want to fight morality let him start from the top GO TO NATIONAL ASSEMBLY (ALL POLITICIANS IN GENERAL) AND TELL THEM THEY ACT LIKE 12yrs old KIDS. They lie, they fight, they are dirty, they abuse young girls sextually calling themselves aristos, i can't even count all their dirty characters. tuface, dbanj etc. are not Nigerians problem now instead they put smiles on people's face and gave us music to dance to. if you dont like em music, dont play it rather DROP DEAD. Posted: at 29-04-2009 12:08 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
ema20043 at 29-04-2009 12:20 PM (16 years ago) (m) Kingzssmile @'';;;;; brother i believe you......... i over heard some one saying D banj sing diko some thing .... some times i wonder why we nigerians keep on decieving our self when we know the truth quite well music is not the problem of nigerians Posted: at 29-04-2009 12:20 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |