Mysteries that touches the heart (Page 2)

Date: 29-04-2009 4:58 am (16 years ago) | Author: Henry C James
1 [2] 3
- SAmyrocko at 30-04-2009 01:25 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: digitalman on 30-04-2009 01:15 PM
Quote from: SAmyrocko on 30-04-2009 01:11 PM
Quote from: myragonza on 29-04-2009 08:10 AM
sam loco efe  Grin

thats the Oracle talking Grin
including mr IBU

And Victor osuagwu

Posted: at 30-04-2009 01:25 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dinho4lyf at 30-04-2009 06:41 PM (16 years ago)
(m)
SHIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIT!!!!!!!!!!!!!!!!
Posted: at 30-04-2009 06:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ceejay58 at 30-04-2009 08:22 PM (16 years ago)
(m)
wetin dey worry all of una sef?    dem dey ask una wetin una fit do like say na u, but every body just dey yarn Nollywood Bollwood Kaliwood, aah  aah na kilode ni. Grin
Posted: at 30-04-2009 08:22 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- chrissiebee at 30-04-2009 08:24 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: ceejay58 on 30-04-2009 08:22 PM
wetin dey worry all of una sef?    dem dey ask una wetin una fit do like say na u, but every body just dey yarn Nollywood Bollwood Kaliwood, aah  aah na kilode ni. Grin

lmfaoo.....lol..na Npwood! how u dey?  Kiss

Posted: at 30-04-2009 08:24 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Beauti4 at 30-04-2009 08:25 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: ceejay58 on 30-04-2009 08:22 PM
wetin dey worry all of una sef?    dem dey ask una wetin una fit do like say na u, but every body just dey yarn Nollywood Bollwood Kaliwood, aah  aah na kilode ni. Grin

d story is a complite lielowood...
Posted: at 30-04-2009 08:25 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- ceejay58 at 30-04-2009 08:34 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Beauti4 on 30-04-2009 08:25 PM
Quote from: ceejay58 on 30-04-2009 08:22 PM
wetin dey worry all of una sef?    dem dey ask una wetin una fit do like say na u, but every body just dey yarn Nollywood Bollwood Kaliwood, aah  aah na kilode ni. Grin

d story is a complite lielowood...



na u sabi.    i dey tell u real life experience not jabas ok?
Posted: at 30-04-2009 08:34 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- ceejay58 at 30-04-2009 08:35 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: chrissiebee on 30-04-2009 08:24 PM
Quote from: ceejay58 on 30-04-2009 08:22 PM
wetin dey worry all of una sef?    dem dey ask una wetin una fit do like say na u, but every body just dey yarn Nollywood Bollwood Kaliwood, aah  aah na kilode ni. Grin

lmfaoo.....lol..na Npwood! how u dey?  Kiss


i dey ooo my sister,  how ur side na?
Posted: at 30-04-2009 08:35 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- chrissiebee at 30-04-2009 08:40 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: ceejay58 on 30-04-2009 08:35 PM
Quote from: chrissiebee on 30-04-2009 08:24 PM
Quote from: ceejay58 on 30-04-2009 08:22 PM
wetin dey worry all of una sef?    dem dey ask una wetin una fit do like say na u, but every body just dey yarn Nollywood Bollwood Kaliwood, aah  aah na kilode ni. Grin

lmfaoo.....lol..na Npwood! how u dey?  Kiss


i dey ooo my sister,  how ur side na?

i dey ok! i dey chop rice n beans ! lol.... Grin Grin

Posted: at 30-04-2009 08:40 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- ceejay58 at 30-04-2009 08:42 PM (16 years ago)
(m)
ok na,   no comment Lips Sealed Grin
Posted: at 30-04-2009 08:42 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Beauti4 at 30-04-2009 08:45 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: ceejay58 on 30-04-2009 08:34 PM
Quote from: Beauti4 on 30-04-2009 08:25 PM
Quote from: ceejay58 on 30-04-2009 08:22 PM
wetin dey worry all of una sef?    dem dey ask una wetin una fit do like say na u, but every body just dey yarn Nollywood Bollwood Kaliwood, aah  aah na kilode ni. Grin

d story is a complite lielowood...



na u sabi.    i dey tell u real life experience not jabas ok?

but we no contribute jabas to ya post na. abi u wan pull ya muscle on me??
Posted: at 30-04-2009 08:45 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- chrissiebee at 30-04-2009 08:54 PM (16 years ago)
(f)
huh!

Posted: at 30-04-2009 08:54 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 30-04-2009 08:56 PM (16 years ago)
(f)
CEEJAYYYYYYYYY..U LEAVE UR HOTEL ROOM TODAY...Cheesy

Posted: at 30-04-2009 08:56 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chrissiebee at 30-04-2009 09:02 PM (16 years ago)
(f)
lol..u wan follow ma?

Posted: at 30-04-2009 09:02 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 30-04-2009 09:03 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: chrissiebee on 30-04-2009 09:02 PM
lol..u wan follow ma?

NA.. NOT TODAY.... Grin Grin

Posted: at 30-04-2009 09:03 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chrissiebee at 30-04-2009 09:05 PM (16 years ago)
(f)
lol
..ok oo! i dey follow ma sha!

Posted: at 30-04-2009 09:05 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 30-04-2009 09:06 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: chrissiebee on 30-04-2009 09:05 PM
lol
..ok oo! i dey follow ma sha!


I'LL BRING ZIE TO MEET U WHEN HE COMES..... Grin Grin

Posted: at 30-04-2009 09:06 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chrissiebee at 30-04-2009 09:15 PM (16 years ago)
(f)
lol..too funny!

Zie doesnt like hotel rooms! so he wont come with u!

Posted: at 30-04-2009 09:15 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 30-04-2009 09:15 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: chrissiebee on 30-04-2009 09:15 PM
lol..too funny!

Zie doesnt like hotel rooms! so he wont come with u!


HE MIGHT BE LOOKING FOR U WHEN HE GETS HERE..I'LL ONLY DIRECT HIM TO WHERE U R... Grin Grin Cheesy

Posted: at 30-04-2009 09:15 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chrissiebee at 30-04-2009 09:18 PM (16 years ago)
(f)
lol..hw oent move oo! he will wait for me!

Posted: at 30-04-2009 09:18 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- SAmyrocko at 1-05-2009 01:36 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: ceejay58 on 30-04-2009 08:22 PM
wetin dey worry all of una sef?    dem dey ask una wetin una fit do like say na u, but every body just dey yarn Nollywood Bollwood Kaliwood, aah  aah na kilode ni. Grin


 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 1-05-2009 01:36 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2] 3

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.

  2. FCT Minister, Nyesom Wike Storms Venue of PDP Meeting With Governors Present

  3. Masquerade Crushed to Death by Commercial Tricycle in Awka, Anambra

  4. BREAKING: Dangote Refinery Slashes Petrol Gantry Price To N825 Per Litre

  5. "Fornication Is Not A Sin"? - Singer, Falz Says

  6. “Why Are We Still Alive?” - Actress, Mary Njoku Poses Important Question

  7. "Peter Obi Not Real Opposition" – Sowore Criticizes Labour Party

  8. Kano Police Arrest Suspected Kidnapper, Rescue Victim

  9. Actress, Ini Edo Celebrates Mother's Day With Touching Tribute To Her Daughter


THIS WEEK
  1. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  2. “He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video

  3. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  4. Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)

  5. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  6. AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners

  7. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  8. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo

  9. Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy

  10. Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo


TOP MEMBERS:

Featured Discussions