
Posted: at | |
![]() THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST.
| |||||
okayooooooooooooooooooooooooooooooooooo Reply
| |||||
Hmmmmm interesting. Reply
| |||||
Yan-opata.................talking anyhow Replykpeme......................Die e don maga...............e don phyukup Biach........................babe okpo.........................prostitute
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
ok now Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: brainboss on 19-06-2009 09:25 AM ponany=babes for which language b that?
| |||||
SOJUNU=throw face Replystop to dey shebi= NO TRY DO HAM AGAIN SATIA= SMALL GOD PAROLO=go away
| |||||
Brb ... Reply
| |||||
WAIT OO WAIT OO , SHEY NA NAIJA DEY SPEAK ALL THESE SLANG WEY I DEY SEE FOR THIS TOPIC SO? LOL Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
OK, TELL ME WETIN BE PUNAMY? Reply![]()
| |||||
for all this slangs wey una dey hammer 4 here since waiting old man go yan na, raither than naija pickins don kulo finnish Reply![]() ![]()
| |||||
Bellema>>>>>>>>>>Pregnancy ReplyBounvitar>>>>>>>>> Delivered Excabos>>>>>>>>>> Lie
| |||||
![]() ![]() ![]() THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST.
| |||||
Quote from: d_man on 23-06-2009 11:33 AM WARRI LANGUA Bust my skeroo===>Blow my mind Baff up =====> Dressing up nicely Shenkiz/cury=======> Chics Shedas /peper/kishi======> Dogh, mulla, money Peper rested =======>Having lots of cash Sort ========> Bribe Olokpa======> cops/police Skilashi ======> knows how to play football very well Jand =========>Overseas Aproko ========> gossiper Yan (wetin i dey yan) ==========> Talk/flow/gist (wat am i saying) Kpakpa =========>Dope, marijuana Gbedu =========> Music Lekpa ==========> Thin (usu used for smbody) Crash===========>Sleep Lakpalakpa========>Many Rash On ur head I no send u! =======> Dont care wat u say or think Ehen? ======= So? Bash ======> Party Odeshi ======> Charm Jones ======> Slack Mumu ======> Fool Just dey lad/show ===> Just coming Ehen?=======> so? Job ======> 419 Shak up/shyo =====> drink alcohol Fash(i/y) ========> Forget Jack========> Read blow-blow ======>Balloon U dey Kolo=======>You are Crazy Yanga/effizy======> Show off E dey waka come small small =====> He's walking dwn slowly Fabu/jege =====>Lie Hot stepper =====> Know how to dance All join/everyfin folo =====>All included Shit 4 church ======> Messing up Backside/yansh====> Buttucks Kak =======> Sit Floss=======> Living large Yawa don gas o =====> There is trouble Kawa =======>Run/move Agbero=======> Tog Demor =====>Act up Ojoro=======> Trick Gbege======> Trouble I hold my side =====> i got my back Kpro ====> Relax Jeje =====> Easy Lajest=====> Living I just dey land =====> I'm just coming D shenkiz dem jst dey matrix=====> The ladies are just tripping Pipo too dey talk fo-nne 4 my ears abegi, Warri no fi carry last my langua na pigin and me i no send! and me i get to bounce so hommie shock nuckle!! WAFFI NO DEY CARRY LAST
| |||||
Quote from: METRIX on 22-06-2009 10:01 AM Quote from: kzee9ja on 21-06-2009 10:29 PM idk I LIKE THIS...I DEY KANPE? i hope i got it.
| |||||
why una no get wok self? Reply
| |||||
i am frm Jamaica and i love nigerian slangs but dont know what some of the meaning,what does SHE NAY KE MEAN AND HOW DO I IDENTIFY YORUBA SLANG FRM IGBO. SOME OF OUR SLANGS IN JAMAICA LIKE. LOOK YAH- MEANS LOOK HERE WHA DIS- WHAT IS THIS, PUNANI MEANS honeypot Reply
| |||||
So how is YA PUNANI doing Tonite? Reply
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo