francischi at 11-10-2013 12:22 PM (11 years ago) (m) you smoke ?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 11-10-2013 12:22 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 11-10-2013 03:35 PM (11 years ago) (f) weed on point Posted: at 11-10-2013 03:35 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 11-10-2013 06:29 PM (11 years ago) (m)
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 11-10-2013 06:29 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Toks-E at 12-10-2013 07:34 AM (11 years ago) (m) weed on point
Syh (shaking your head)
2.0. Posted: at 12-10-2013 07:34 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
alabi22 at 12-10-2013 11:17 AM (11 years ago) (f) all of una just dey dia dey cast news - una don 4get poster wey wan kill him sef. Toks abeg, open dat well Posted: at 12-10-2013 11:17 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
francischi at 12-10-2013 11:24 AM (11 years ago) (m)  u say ?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 12-10-2013 11:24 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Toks-E at 12-10-2013 11:44 AM (11 years ago) (m) all of una just dey dia dey cast news - una don 4get poster wey wan kill him sef. Toks abeg, open dat well
Wait first, i dey go hire excavator to dig the thing like 300 ft for the guy wey wan die.
2.0. Posted: at 12-10-2013 11:44 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
francischi at 12-10-2013 04:16 PM (11 years ago) (m) huh?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 12-10-2013 04:16 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 14-10-2013 01:08 PM (11 years ago) (f) u hear ram? Posted: at 14-10-2013 01:08 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
he no dey hear in the afternoon
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 14-10-2013 08:19 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 14-10-2013 09:04 PM (11 years ago) (m) chere kab bia go di
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 14-10-2013 09:04 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Dem go kill demselfoooooooooooo
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 16-10-2013 08:05 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 16-10-2013 02:10 PM (11 years ago) (m) wetin u de their the do ?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 16-10-2013 02:10 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
I dey find rope for una
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 18-10-2013 10:36 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 18-10-2013 11:09 AM (11 years ago) (m) who and who come be una ?>
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 18-10-2013 11:09 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 21-10-2013 04:17 PM (11 years ago) (f) u dey ask me? see all of "una" on top naa Posted: at 21-10-2013 04:17 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
francischi at 21-10-2013 07:29 PM (11 years ago) (m) u mean on top ?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 21-10-2013 07:29 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 22-10-2013 01:30 PM (11 years ago) (f) i just dey look una Posted: at 22-10-2013 01:30 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 22-10-2013 01:32 PM (11 years ago) (m) how una come take do am ?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 22-10-2013 01:32 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 22-10-2013 03:12 PM (11 years ago) (f) agam agwo gi iba Posted: at 22-10-2013 03:12 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |